portiphar at 1-08-2009 11:28 PM (15 years ago) (m) omo na wa for una ohh, all these talk because of orobo Posted: at 1-08-2009 11:28 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enjoyment at 1-08-2009 11:36 PM (15 years ago) (m) abi oooooooo
'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ... Posted: at 1-08-2009 11:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xikay at 2-08-2009 12:38 AM (15 years ago) (m) Enjoyment if you no how much naija girls and them foreign counterparts they spend to slim down you go no say this talk neva do sef Posted: at 2-08-2009 12:38 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
enjoyment at 2-08-2009 12:39 AM (15 years ago) (m) ennnnnnn plz told me i wan heard...lol
'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ... Posted: at 2-08-2009 12:39 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xikay at 2-08-2009 09:27 AM (15 years ago) (m) If to say i get money i for don start make slimming drugs because the money wey girls spend fit yield beta profit if na business dem use am for Posted: at 2-08-2009 09:27 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rbest at 2-08-2009 05:20 PM (15 years ago) (f) watin hold u naa, try am, then u go find urself in d prison Posted: at 2-08-2009 05:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rbest at 2-08-2009 06:05 PM (15 years ago) (f) help me ask am Posted: at 2-08-2009 06:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xikay at 2-08-2009 08:19 PM (15 years ago) (m) Gabon If you no how many degrees i get you for no ask that question. By the way rBEST no be crime to make drugs so far i fit bribe person make e give me NAFDAC no Posted: at 2-08-2009 08:19 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
teeco at 3-08-2009 03:12 PM (15 years ago) (m) nawa for una oooo
Posted: at 3-08-2009 03:12 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rbest at 3-08-2009 08:37 PM (15 years ago) (f) u don cum? Posted: at 3-08-2009 08:37 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 4-08-2009 10:40 AM (15 years ago) (m) yes am here
Posted: at 4-08-2009 10:40 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
delemang at 6-08-2009 12:30 PM (15 years ago) (m) i dey think over it, still coming back........ uh? Posted: at 6-08-2009 12:30 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
teeco at 7-08-2009 01:03 PM (15 years ago) (m) hnmn
Posted: at 7-08-2009 01:03 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
portiphar at 8-08-2009 01:07 AM (15 years ago) (m) oh boy i tire ohhh Posted: at 8-08-2009 01:07 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xikay at 8-08-2009 04:48 AM (15 years ago) (m) who call you Posted: at 8-08-2009 04:48 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
teeco at 8-08-2009 08:14 AM (15 years ago) (m) oh boy i tire ohhh
me 2
Posted: at 8-08-2009 08:14 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
enjoyment at 9-08-2009 10:34 PM (15 years ago) (m) u 3 ne....
'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ... Posted: at 9-08-2009 10:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
portiphar at 10-08-2009 04:09 AM (15 years ago) (m) oya, come pursue me na Posted: at 10-08-2009 04:09 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
portiphar at 10-08-2009 04:10 AM (15 years ago) (m) una 3 don turn to moderator abi? Posted: at 10-08-2009 04:10 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 10-08-2009 10:38 AM (15 years ago) (m) una 3 don turn to moderator abi?
something like that
Posted: at 10-08-2009 10:38 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |