This person is:
~10% rude
~30% crazy
~49% polit
~76% naughty
~95% cute
~100% popular
~110% sexy.
Who b ds?
Posted: at | |
This person is: ~10% rude ~30% crazy ~49% polit ~76% naughty ~95% cute ~100% popular ~110% sexy. Who b ds?
| |||||
going.... Reply
| |||||
Gulf no good ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
alabi u don upgrade from smokin weed to smokin gum.. ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
instead make u save ursef, kip queit say u no sabi d ansa u dey expose ursef. na waoo Reply
| |||||
which kind ansar be dat wey I no kno?.. no be Mandela be ur ansar ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Alabi dis ur name dey always sound like goat name 2 me ReplyWHY? Ff on twitter @samuelokorie7 or ping 760BE790
| |||||
ok as e b say mary na monkey name so u tnk evrybody na animal like u. my friend stop talking like a drunk & sharap Reply
| |||||
better person ~ abeg jossy, r u talking about a living mandela abi d dead one? Reply
| |||||
hw many Mandelas u know for real?,,d one and only Nelson Madiba Mandela,,na only him fit get those marks ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: jossy4reall on 11-12-2013 06:53 PM hw many Mandelas u know for real?,,d one and only Nelson Madiba Mandela,,na only him fit get those marks u try. my dear, u no get am. no amala 4 u
| |||||
Quote from: monasea on 11-12-2013 07:43 PM ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: stephen153 on 11-12-2013 07:52 PM hhahahahahahahahahahahahahahaha wich wonder, u c expo ba? lmao i dey see wonders here oooo
| |||||
Quote from: alabi22 on 11-12-2013 08:15 PM u try. my dear, u no get am. no amala 4 u and who tell u say I want amala b4? Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: mary11 on 11-12-2013 06:41 PM Alabi dis ur name dey always sound like goat name 2 me ohWHY?
| |||||
buzz off Reply
| |||||
Quote from: jossy4reall on 11-12-2013 09:34 PM and who tell u say I want amala b4? pls no dey pretend. nobody wey no like amala 4 naija
| |||||
the ans na ajannijossy Replyi no be yoruba for amala
| |||||
Yeye people ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)