When i first enter naijapals... (Page 6)

Date: 13-12-2013 9:46 pm (10 years ago) | Author: Adedeji Amos Babatunde Brıght
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 10
- jabanz at 31-12-2013 01:47 AM (10 years ago)
(m)
 Roll Eyes

Posted: at 31-12-2013 01:47 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 31-12-2013 06:45 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 30-12-2013 12:18 PM
for this forum so?  Roll Eyes
Are u sure of what u said to him?
to who? na u b d olodo rabata wey i talk
Posted: at 31-12-2013 06:45 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 31-12-2013 08:06 AM (10 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 31-12-2013 08:06 AM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- ExpertTbright at 31-12-2013 10:05 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 31-12-2013 06:45 AM
to who? na u b d olodo rabata wey i talk
see ya mouth
U forget say wen we dey primary sch. Na me dey carry vest cos i no dey folo una enter bush go smoke.
Anyways alabi u still dey try small for class atleast out of 20 u dey carry 19 cos as u dey smoke reach, u still get time for sch. But u no see jossy, he don dey smoke for in mama belle b4 den born am wetin we con dey talk here. Igbo don block his head ko mo nkań nkań

Posted: at 31-12-2013 10:05 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- jabanz at 31-12-2013 10:19 AM (10 years ago)
(m)
 Roll Eyes

Posted: at 31-12-2013 10:19 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 31-12-2013 10:24 AM (10 years ago)
(m)
This boy don lost his moni again
Anytime wey in lost money na in he dey roll eyes dey look everywhr
Na hw much?

Posted: at 31-12-2013 10:24 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 1-01-2014 06:46 AM (10 years ago)
(f)
na 10 naira. abeg, help am find am. e won take am buy banger
Posted: at 1-01-2014 06:46 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 1-01-2014 07:19 AM (10 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 1-01-2014 07:19 AM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- chummyli at 1-01-2014 11:39 PM (10 years ago)
(f)
Expert d grand yeye master

Posted: at 1-01-2014 11:39 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 2-01-2014 08:11 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on  1-01-2014 07:19 AM
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 2-01-2014 08:11 AM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- ExpertTbright at 2-01-2014 06:57 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on  1-01-2014 11:39 PM
Expert d grand yeye master
see urself now
U no see as psn wey get that tittle dey use bad eyes dey look u Sad

Posted: at 2-01-2014 06:57 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 2-01-2014 08:02 PM (10 years ago)
(m)
jelousy wan kill some idiots here
Posted: at 2-01-2014 08:02 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- alabi22 at 4-01-2014 10:48 AM (10 years ago)
(f)
hehehehehe.lolz
Posted: at 4-01-2014 10:48 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 4-01-2014 01:43 PM (10 years ago)
(m)
 Cool Cool Cool Cool Cool
Posted: at 4-01-2014 01:43 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- zeigbo at 4-01-2014 01:47 PM (10 years ago)
(m)
Ololo ololo

Posted: at 4-01-2014 01:47 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 4-01-2014 01:50 PM (10 years ago)
(m)
pololo pololo
Posted: at 4-01-2014 01:50 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- Aalladinn at 4-01-2014 03:57 PM (10 years ago)
(m)
una yeye neva end Huh?
Posted: at 4-01-2014 03:57 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jabanz at 4-01-2014 04:10 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 31-12-2013 10:24 AM
This boy don lost his moni again
Anytime wey in lost money na in he dey roll eyes dey look everywhr
Na hw much?
ye i bin lost 1mil na u steal am abi???

Posted: at 4-01-2014 04:10 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Aalladinn at 4-01-2014 06:48 PM (10 years ago)
(m)
 Shocked for ur yeye life so ... u don c 1 million b4 Huh?
Posted: at 4-01-2014 06:48 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 4-01-2014 07:23 PM (10 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 4-01-2014 07:23 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 10

fire TRENDING GISTS fire