Help me Toast oyin! (Page 15)

Date: 03-08-2009 8:18 am (15 years ago) | Author: samson kukogho
1 ... 12 13 14 [15] 16 17 18 ... 46
- onyin at 4-08-2009 08:26 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: around_d_corner on  4-08-2009 07:32 PM
Quote from: onyin on  4-08-2009 07:28 PM
Quote from: zie85er on  3-08-2009 11:26 PM
Quote from: onyin on  3-08-2009 11:22 PM
Quote from: zie85er on  3-08-2009 11:17 PM
Quote from: onyin on  3-08-2009 09:52 PM
Quote from: around_d_corner on  3-08-2009 04:08 PM
OYIN seeeha as this guy dey toast u ehaa...... mak u fashi him come to mi.as i dey now, mi dey see ya 4 ma dreamz like u pass that guy. mi i go take u to so many places wey u go like.. like now i no sey u go like go heaven, i go take u go heave com back...... hahahahahahaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa Grin  Grin
@ the poster hope say mi do veri nice work 4 u . now pay mi .......... Grin Grin Grin
.lol.you no well.
is dat all u'v got 2 say?...after spilling his guts off..
u harsh o!
lol.hmmmmm wat was I suppose to say?
emm..dunno
something dat sounds lyk...'i'll think about it'
are you serious?.hmmmmmm he's ma bro like i said earlier.Smiley
nawa 4 una why una dey envy mi nah....... we run thingz, thingz don't run we
meanin? Smiley
Posted: at 4-08-2009 08:26 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- zie85er at 4-08-2009 09:12 PM (15 years ago)
(m)
lmaooo...good qst

Posted: at 4-08-2009 09:12 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- onyin at 4-08-2009 10:29 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: zie85er on  4-08-2009 09:12 PM
lmaooo...good qst
lol.Nna,na you dey envy am?
Posted: at 4-08-2009 10:29 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Enockia at 4-08-2009 10:42 PM (15 years ago)
(m)
oyin please gree 4 am now

Posted: at 4-08-2009 10:42 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- onyin at 4-08-2009 10:44 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Enockia on  4-08-2009 10:42 PM
oyin please gree 4 am now
He's ma bro from another mother.Smiley
Posted: at 4-08-2009 10:44 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- macgreat at 4-08-2009 10:54 PM (15 years ago)
(m)
Hmm...

Lol... I rememba when i traveled to my home town. Every girl was one way or the other related!!! Now i dey fear to toast girl 4rm my town Sad Shocked

Posted: at 4-08-2009 10:54 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- abaradaniel at 4-08-2009 10:59 PM (15 years ago)
(m)
for info on how to get help, i suggest you visit lovecargo.net, i hope it will be of help to you
Posted: at 4-08-2009 10:59 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- onyin at 4-08-2009 11:04 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: macgreat on  4-08-2009 10:54 PM
Hmm...

Lol... I rememba when i traveled to my home town. Every girl was one way or the other related!!! Now i dey fear to toast girl 4rm my town Sad Shocked
lol.its not just you.  I run away from Imo guys down here.
Posted: at 4-08-2009 11:04 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Enockia at 4-08-2009 11:07 PM (15 years ago)
(m)
call ma phone so i'll give u some cool lines to use sure she won't resist

Posted: at 4-08-2009 11:07 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- macgreat at 4-08-2009 11:13 PM (15 years ago)
(m)
Oyin, lol, nt all be ya relative Grin Cheesy

Posted: at 4-08-2009 11:13 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- onyin at 4-08-2009 11:20 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: macgreat on  4-08-2009 11:13 PM
Oyin, lol, nt all be ya relative Grin Cheesy
and how can i tell?.its cos sum guys dont care tht much, but as a girl ,mahn tht matters alot .i dont want to end up wit sumone tht is one.
Posted: at 4-08-2009 11:20 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Enockia at 4-08-2009 11:47 PM (15 years ago)
(m)
then stick to guys from kwara state that way u'll aviod all imo guys

Posted: at 4-08-2009 11:47 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- onyin at 4-08-2009 11:56 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Enockia on  4-08-2009 11:47 PM
then stick to guys from kwara state that way u'll aviod all imo guys
kwara?.no,thank you.Smiley
Posted: at 4-08-2009 11:56 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- macgreat at 5-08-2009 12:09 AM (15 years ago)
(m)
Lol...

Hmm...

Ookay...

Akwa- ibom Cheesy

oyin, is dis toaster 4rm Imo?

Posted: at 5-08-2009 12:09 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- Enockia at 5-08-2009 12:13 AM (15 years ago)
(m)
er u scared of kwara people?

Posted: at 5-08-2009 12:13 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- macgreat at 5-08-2009 12:23 AM (15 years ago)
(m)
Hmm...

Posted: at 5-08-2009 12:23 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- McBona at 5-08-2009 12:26 AM (15 years ago)
(m)
I cann't toast, but I can roast... Poster!  Am I still needed on this topic?
Posted: at 5-08-2009 12:26 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- macgreat at 5-08-2009 12:55 AM (15 years ago)
(m)
U go burn bi that

Posted: at 5-08-2009 12:55 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- zie85er at 5-08-2009 03:29 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyin on  4-08-2009 10:29 PM
Quote from: zie85er on  4-08-2009 09:12 PM
lmaooo...good qst
lol.Nna,na you dey envy am?
lol...i dont even kno him from adam

Posted: at 5-08-2009 03:29 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- McBona at 5-08-2009 05:57 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: macgreat on  5-08-2009 12:55 AM
U go burn bi that

Ur experience!
Posted: at 5-08-2009 05:57 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 12 13 14 [15] 16 17 18 ... 46

Featured Discussions