Please answer me sincerely (Page 3)

Date: 05-08-2009 5:55 pm (15 years ago) | Author: just2sexy
1 2 [3]
- just2sexy at 12-08-2009 06:24 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: federico on 12-08-2009 06:22 PM
just2sexy why u nor take ur behaviour medicine today

i no blame u. nah the one wey dem give us together abi? anyway my own don finnish. ur own still dey?

Posted: at 12-08-2009 06:24 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- federico at 12-08-2009 06:28 PM (15 years ago)
(m)
since u nor sabi read my own na ur panadol..abeg go take ur own
Posted: at 12-08-2009 06:28 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- just2sexy at 12-08-2009 06:48 PM (15 years ago)
(m)
my own nah indomie

Posted: at 12-08-2009 06:48 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- teeco at 13-08-2009 11:12 AM (15 years ago)
(m)
No wanda Grin

Posted: at 13-08-2009 11:12 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- tahara at 13-08-2009 12:37 PM (15 years ago)
(f)
u first show me your own teeth, na white one i see Grin Cheesy Cheesy Grin
Posted: at 13-08-2009 12:37 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- teeco at 13-08-2009 03:33 PM (15 years ago)
(m)
My friend close that your brown teeth

Posted: at 13-08-2009 03:33 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- just2sexy at 13-08-2009 05:45 PM (15 years ago)
(m)
who be dat?

Posted: at 13-08-2009 05:45 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- teeco at 13-08-2009 05:49 PM (15 years ago)
(m)
you

Posted: at 13-08-2009 05:49 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Bonhomie at 13-08-2009 07:08 PM (15 years ago)
(f)
me i don chop belle full... reccession no go deny me dat one lol
Posted: at 13-08-2009 07:08 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- coolguys235 at 13-08-2009 07:26 PM (15 years ago)
(m)
wetin u remain for jsexy the guy dey hungry Grin Grin

Posted: at 13-08-2009 07:26 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- teeco at 14-08-2009 12:34 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: coolguys235 on 13-08-2009 07:26 PM
wetin u remain for jsexy the guy dey hungry Grin Grin

 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 14-08-2009 12:34 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions