and thats the way madness starts

Date: 28-12-2013 6:16 am (10 years ago) | Author: Emmanuel iniobong
[1] 2
- at 28-12-2013 06:16 AM (10 years ago)
(m)
I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say you neva hammer, u no thank God ehn! U think say to see d last month of 2013 na moimoi? Boko Haram reach ur side? Abi U dey 4 Dana Crash? Aluu community pple catch u? U no hw many way die for 2012 and even Jan till nw? Ansa me naaa *...* God give u good health. Naija no good, Naija no good: u dey use bb, tecno, nokia200, ipad and laptop, If at all u neva get money to buy car��. Abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey 2go or watsapps? Abi na blind man wan change DP? or comment for facebook, u still dey complain there? abi u don see where dead body dey do facebook and watsapps 4 coffin? You better Start thanking God now..


Posted: at 28-12-2013 06:16 AM (10 years ago) | Newbie
- jossy4reall at 28-12-2013 05:13 PM (10 years ago)
(m)
poster,,u still dey practice d madness or u don start already?

Posted: at 28-12-2013 05:13 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 28-12-2013 06:25 PM (10 years ago)
(m)
Poster are u still on madness?

Posted: at 28-12-2013 06:25 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 28-12-2013 06:39 PM (10 years ago)
(f)
dis one madeness don start already........
Posted: at 28-12-2013 06:39 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jabanz at 31-12-2013 01:58 AM (10 years ago)
(m)
free madness

Posted: at 31-12-2013 01:58 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 2-01-2014 06:28 PM (10 years ago)
(m)
Mental case

Posted: at 2-01-2014 06:28 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 2-01-2014 08:25 PM (10 years ago)
(f)
Talking out of experience

Posted: at 2-01-2014 08:25 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- mary11 at 2-01-2014 08:32 PM (10 years ago)
(m)
Dis boy don craze
How u go choose dis type of topic 4 dis write up

Posted: at 2-01-2014 08:32 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 2-01-2014 09:00 PM (10 years ago)
(m)
Ask ram

Posted: at 2-01-2014 09:00 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 2-01-2014 10:56 PM (10 years ago)
(f)
 Grin
Posted: at 2-01-2014 10:56 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 3-01-2014 12:01 AM (10 years ago)
(m)
 Shocked
Omomarty some pple dey mad u dey laff hun
Chaii... Lips Sealed

Posted: at 3-01-2014 12:01 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 3-01-2014 11:03 AM (10 years ago)
(m)
Na she make dem mad

Posted: at 3-01-2014 11:03 AM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 3-01-2014 12:32 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on  3-01-2014 12:01 AM
Shocked
Omomarty some pple dey mad u dey laff hun
Chaii... Lips Sealed

wetin u say make i do? make i de cry?
Posted: at 3-01-2014 12:32 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 3-01-2014 12:32 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: zeigbo on  3-01-2014 11:03 AM
Na she make dem mad

na weed wey dem don smoke de make them de mad
Posted: at 3-01-2014 12:32 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 3-01-2014 09:30 PM (10 years ago)
(m)
No wonder

Posted: at 3-01-2014 09:30 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 4-01-2014 10:39 PM (10 years ago)
(f)
now u knw abi
Posted: at 4-01-2014 10:39 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 4-01-2014 11:45 PM (10 years ago)
(m)
Gbam Sad

Posted: at 4-01-2014 11:45 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Aalladinn at 4-01-2014 11:48 PM (10 years ago)
(m)
wia am i Huh?  can sm1 pls talk to me  Undecided
Posted: at 4-01-2014 11:48 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 5-01-2014 01:06 AM (10 years ago)
(m)
U dey yaba left

Posted: at 5-01-2014 01:06 AM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Aalladinn at 5-01-2014 08:32 AM (10 years ago)
(m)
ur tenis don expire
Posted: at 5-01-2014 08:32 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2