portiphar at 11-08-2009 04:44 AM (15 years ago) (m) me sef Posted: at 11-08-2009 04:44 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 11-08-2009 08:53 AM (15 years ago) (m) so na your comment be dis?
yes na
Posted: at 11-08-2009 08:53 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
delemang at 14-08-2009 01:52 AM (15 years ago) (m) if i chop ice and beans i go no if she sabi cook..... she don pass first exam be that......see yaa Posted: at 14-08-2009 01:52 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
teeco at 14-08-2009 10:19 AM (15 years ago) (m) if i chop ice and beans i go no if she sabi cook..... she don pass first exam be that......see yaa
Posted: at 14-08-2009 10:19 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
delemang at 14-08-2009 12:47 PM (15 years ago) (m) I beg i dey come oooo, nobody to disturb me again :-$:-$$:-$:-$:-$:-$:-$ Posted: at 14-08-2009 12:47 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
teeco at 14-08-2009 12:49 PM (15 years ago) (m) I beg i dey come oooo, nobody to disturb me again :-$:-$$:-$:-$:-$:-$:-$
lol
Posted: at 14-08-2009 12:49 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
teeco at 14-08-2009 02:51 PM (15 years ago) (m) hnnm
Posted: at 14-08-2009 02:51 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
boaji at 15-08-2009 01:24 PM (15 years ago) (m) i will help you with a name F F O For Food Only Posted: at 15-08-2009 01:24 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
teeco at 15-08-2009 01:58 PM (15 years ago) (m) lol nice one
Posted: at 15-08-2009 01:58 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rbest at 15-08-2009 04:16 PM (15 years ago) (f) am not single, so passing Posted: at 15-08-2009 04:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
delemang at 15-08-2009 04:47 PM (15 years ago) (m) whao! the name sweet oo, weting i go come use to reward u for that beautiful name wey u give me?...... i 2 go give u name as well. LONG THROAT! Posted: at 15-08-2009 04:47 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
portiphar at 15-08-2009 05:16 PM (15 years ago) (m) i wan waka pass Posted: at 15-08-2009 05:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
portiphar at 15-08-2009 05:18 PM (15 years ago) (m) i wan go marry jare Posted: at 15-08-2009 05:18 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
delemang at 15-08-2009 05:40 PM (15 years ago) (m) I beg oo, My grandma dey look for new love.... who dey vacant make he show Posted: at 15-08-2009 05:40 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
portiphar at 15-08-2009 09:46 PM (15 years ago) (m) my great grand father, he is 213 yrs old Posted: at 15-08-2009 09:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
portiphar at 15-08-2009 09:47 PM (15 years ago) (m) shey you go accept the offer? Posted: at 15-08-2009 09:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 17-08-2009 09:50 AM (15 years ago) (m) my great grand father, he is 213 yrs old
Posted: at 17-08-2009 09:50 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
delemang at 17-08-2009 06:20 PM (15 years ago) (m) No I know dey accept that one, what about u? u no dey vacant? Posted: at 17-08-2009 06:20 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
teeco at 17-08-2009 06:33 PM (15 years ago) (m) ah I No dey for this one
Posted: at 17-08-2009 06:33 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
willo4eva at 17-08-2009 06:34 PM (15 years ago) (m) game over
Posted: at 17-08-2009 06:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |