




Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: dareper on 21-01-2014 10:45 PM After una go say igbo people too dey demand too much money for bride price, now see yoruba own. Rest in jail bro oh boy,, if care is not taken by you,, you will just die young because of this hatred you have for the yoruba,,,this boy wey your face be like person wey 2000 bees sting so,, from the whole passage or story, where was is stated that the father in law was a yorubaman ![]() ![]()
| |||||
as for the criminal,,, na wetin dey hin mind na to rob, , no father inlaw tell am that nonsense, and even if his father in law tell am that trash,, , no be to just ignore the father in law,, after you don pot black ball, finish,,, na the father inlaw go take the girl beg you at last,, unless he is ready to abort the pregnancy and repackage his daughter for another man,,,, nonsense what a flimsy excuse,,Ole oloriburuku,, na people wey turn lagos ibadan highway to death trap for commuters be that,, Reply
| |||||
ok Reply
| |||||
Chai Reply....why dis idiot no enter my trap in time.....dem for don read your obituary teh teh.....useless edo thief.....you dey dey west your follow humans because of to.to .....me and my squad are out for people like you....pikin Wey say ihm mama nogo sleep.....ihm too nogo sleep.....the Jorge Wey wan see to these case take note....unless you want us to come for you.....olesh.
| |||||
Quote from: dickman2 on 22-01-2014 12:34 AM ok guy you node sleep abi sleep no dey your eyes? Ajanni dey there?
| |||||
Liar. Reply
| |||||
Quote from: dareper on 21-01-2014 10:45 PM After una go say igbo people too dey demand too much money for bride price, now see yoruba own. Rest in jail bro All our comments for here no dey make sense to me,,,,Na thunder go fire you as you mention Yoruba again....How you take know say the girl na Yoruba? OLOSHI if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
I will be surprised if you went to rob people for no reason at all Reply
| |||||
I feel no pity for you.... ReplyMany lives must've been lost in your quest to make money.......Sentence him with hard labour. So his children will learn.
| |||||
Blatant lies, face the law!!! Reply
| |||||
Na today! Nonsense excuse Reply
| |||||
Quote from: dareper on 21-01-2014 10:45 PM After una go say igbo people too dey demand too much money for bride price, now see yoruba own. Rest in jail bro hahahahahahaha,ur omment funny bro,if na ibo man do dis thing,the headline go be ''Ibo man goes into robbery to pay 1.5million Bride price'' thank God say no be ibo b d only tribe for naija Onapu ndi iro,ihe ruru oha1.
| |||||
hmmm, dis matter na 4 d Igbos sha my hand no dey among una Reply
| |||||
You thief because u wan thief. If you go thief because of bride price e mean say you go rob central bank if your wife born. Onye ara Reply
| |||||
You went into robbery just because of a lady so, tell me as you are on your way to the jail now what will happen to that your so called wife to be? imported Monkey Reply
| |||||
Liar long hisssssssssssss Reply
| |||||
A true man take blame for his action, be a man and accept that na greediness drag you to arm robbery. Do not drag the innocence man to your stupidity. Reply
| |||||
Igbo and exorbitant bride price Reply![]() ![]() ![]() There is no diety worthy of worship except Allah, take it or leave it!
| |||||
born him alive.there is no excuse for being a criminal. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)