Na 1billion $

Date: 29-01-2014 7:21 pm (10 years ago) | Author: Adedeji Amos Babatunde Brıght
[1] 2 3
- at 29-01-2014 07:21 PM (10 years ago)
(m)
Please vote for us
Enter this link and vote for us ibeg
www.worldbestcouple.com
Ibeg na 1b$ they wanted to give to the winner
Ibeg.
See the list of contestant for world best couple award

1 Barack Obama & Michelle
2 Bill gates & Melllinda
3 Expert & Omomarty
4 Mark Zucckerberg & Priscilla Chan
5 Jay Z & Beyonce


Na we dey number 3 ibeg.
Vote for us ibeg i know say una love us hun ibeg

But mind u
If u go there go vote for another couple i con see u.
U are dead  Angry
So respect urself as u dey enter that site


Posted: at 29-01-2014 07:21 PM (10 years ago) | Hero
- jossy4reall at 29-01-2014 07:43 PM (10 years ago)
(m)
not surprise at all....when hungry psychia patient sleep,,na dis kind dream dem dey always tell wen dey wake up

Posted: at 29-01-2014 07:43 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 30-01-2014 08:01 AM (10 years ago)
(f)
poster ~ ur middle yansh
Posted: at 30-01-2014 08:01 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 30-01-2014 12:55 PM (10 years ago)
(f)
chei! Grin Grin Grin Grin
poster ur half nyash Lips Sealed
Posted: at 30-01-2014 12:55 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 30-01-2014 02:31 PM (10 years ago)
(f)
look straight my dear
Posted: at 30-01-2014 02:31 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 30-01-2014 02:54 PM (10 years ago)
(m)
i vote for u ............ BEAUTY nd d BEAST  Grin
Posted: at 30-01-2014 02:54 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 30-01-2014 05:15 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: Aalladinn on 30-01-2014 02:54 PM
i vote for u ............ BEAUTY nd d BEAST  Grin

 Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry u de craze
Posted: at 30-01-2014 05:15 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 30-01-2014 05:15 PM (10 years ago)
(f)
EXPERT AD OMOMARTY
Posted: at 30-01-2014 05:15 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ANELEEVEREST at 30-01-2014 07:18 PM (10 years ago)
(m)
OLD JOKE
Posted: at 30-01-2014 07:18 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 30-01-2014 08:25 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 30-01-2014 05:15 PM
EXPERT AD OMOMARTY
Kiss Kiss Kiss

Posted: at 30-01-2014 08:25 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 30-01-2014 08:33 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 29-01-2014 07:43 PM
not surprise at all....when hungry psychia patient sleep,,na dis kind dream dem dey always tell wen dey wake up
ode  Undecided
Wetin u know Undecided
And i no blame u
As u old reach u no get wife number one
U lazy they still dey feed u for house number 2 u dey write am?
all ur mate their mama dey give dem 40# for breakfast u no sidun think
Na 30# dem dey give u na in make u mumu Undecided
U don vote?

Posted: at 30-01-2014 08:33 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 30-01-2014 08:35 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: Aalladinn on 30-01-2014 02:54 PM
i vote for u ............ BEAUTY nd d BEAST  Grin
u hear wetin my beautiful angel tell u for there?
Baba were ni e

Posted: at 30-01-2014 08:35 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 30-01-2014 08:38 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 30-01-2014 08:01 AM
poster ~ ur middle yansh
and then?  Roll Eyes
I told u to touch it? Ashewo

Posted: at 30-01-2014 08:38 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 30-01-2014 08:40 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 30-01-2014 12:55 PM
chei! Grin Grin Grin Grin
poster ur half nyash Lips Sealed

and so?
Una no dey stay one place
I be married man  Roll Eyes
No touch my ass for ur life again otay? Angry

Posted: at 30-01-2014 08:40 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 30-01-2014 08:41 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: ANELEEVEREST on 30-01-2014 07:18 PM
OLD JOKE
mumu oloju dudu
See it mouth  Undecided OLD JOKE

Posted: at 30-01-2014 08:41 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 30-01-2014 08:48 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 29-01-2014 08:38 PM
yawns
my boi con drink garri  Roll Eyes no sugar o  Roll Eyes

Posted: at 30-01-2014 08:48 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 30-01-2014 10:23 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 30-01-2014 08:38 PM
and then?  Roll Eyes
I told u to touch it? Ashewo
ani ogbadun seh. eran okoo
Posted: at 30-01-2014 10:23 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 30-01-2014 11:26 PM (10 years ago)
(m)
I no sure say i come here today Sad

Posted: at 30-01-2014 11:26 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Aalladinn at 31-01-2014 02:24 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 30-01-2014 08:35 PM
u hear wetin my beautiful angel tell u for there?
Baba were ni e
i see ur wife for our hotel today wit zeigbo , i challenge dem bt dem say dem won go talk business . dem dey for room 809
Posted: at 31-01-2014 02:24 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 31-01-2014 04:22 PM (10 years ago)
(f)
0
Posted: at 31-01-2014 04:22 PM (10 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3