
how u take come when u de for yaba left



Posted: at | |
Quote from: zeigbo on 30-01-2014 11:26 PM I no sure say i come here today ![]() how u take come when u de for yaba left ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Aalladinn on 31-01-2014 02:24 PM i see ur wife for our hotel today wit zeigbo , i challenge dem bt dem say dem won go talk business . dem dey for room 809 u de craze ............... na me u see abi na alabi ur wife idiot fellow ![]()
| |||||
0 Reply
| |||||
Quote from: omomarty on 31-01-2014 04:49 PM u de craze ............... na me u see abi na alabi ur wife idiot fellow i just dey talk self / even if d guy find out its true , he cant do anytin cause u are d man of d house ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Aalladinn on 31-01-2014 06:50 PM i just dey talk self / even if d guy find out its true , he cant do anytin cause u are d man of d house ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 30-01-2014 08:33 PM ode ![]() Wetin u know ![]() And i no blame u As u old reach u no get wife number one U lazy they still dey feed u for house number 2 u dey write am? all ur mate their mama dey give dem 40# for breakfast u no sidun think Na 30# dem dey give u na in make u mumu ![]() U don vote? no problem but since u insist I must vote....I vote for No:3...the MAD-LOVERS Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: omomarty on 31-01-2014 04:46 PM how u take come when u de for yaba left sweet heart tell it ![]() ![]() ![]() Baby u know the reason y hun? Na zeigbo dey feed mad pple food for afternoon so as he dey see zeigbo everyday na im make ram dey imagine wetin zeigbo fit do and zeigbo own na to feed dem collect in own 100# per day go sleep for house finish, he no get wahala ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: jossy4reall on 31-01-2014 09:18 PM no problem but since u insist I must vote....I vote for No:3...the MAD-LOVERS jossy who dey for that pix?Omo na urself u go vote for ni? U dey madt o ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: omomarty on 31-01-2014 07:55 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Thats y he dey pain am say u marry beautiful man Baby i can't wait to say i love u 1billion times ![]() ![]() ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: Aalladinn on 31-01-2014 06:50 PM i just dey talk self / even if d guy find out its true , he cant do anytin cause u are d man of d house obo ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 1-02-2014 12:33 AM jossy who dey for that pix? Omo na urself u go vote for ni? U dey madt o ![]() gud kweshion....na expert and omomart dem be mad lovers datz why I vote for dem so dem go take the money treat them for psychiatric Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 1-02-2014 05:42 PM gud kweshion....na expert and omomart dem be mad lovers datz why I vote for dem so dem go take the money treat them for psychiatric you nor well at all... u nor get respect well i nor blame you na bcos u never ever fall in love once nai make u de talk like dis u de jealous our love old man
| |||||
Quote from: omomarty on 1-02-2014 06:24 PM you nor well at all... u nor get respect well i nor blame you na bcos u never ever fall in love once nai make u de talk like dis u de jealous our love old man ![]() He's insane Omomarty my love ![]() M expressing my love for u baby I can't keep the feelings to ma self ![]() What more can i say than i love u ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: omomarty on 1-02-2014 06:24 PM you nor well at all... u nor get respect well i nor blame you na bcos u never ever fall in love once nai make u de talk like dis u de jealous our love old man They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Yes Reply![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 1-02-2014 11:36 PM ![]() He's insane Omomarty my love ![]() M expressing my love for u baby I can't keep the feelings to ma self ![]() What more can i say than i love u ![]() i love you tooooo my honey pie ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo