Jossy n palm tree

Date: 12-02-2014 6:54 pm (10 years ago) | Author: Adedeji Amos Babatunde Brıght
[1] 2 3 4 ... 6
- at 12-02-2014 06:54 PM (10 years ago)
(m)
See wetin my eyes see for farm this afternoon.

Jossy go block alabi for one corner for farm with pawpaw tree for in hand wey he won give alabi for her val gift where alabi no go fit say no

As alabi saw the pawpawtree she was so embarrassed and said no to ram con ask ram (jossy), say this one na wetin ur mate take dey toast girls for street?
Wetin i go use this one do?

Na so jossy replied with frown face...
Go plant am for ur sitting room na.

Them no knw say i dey untop tree dey chop mango dey look dem, na for there i took their picture Sad


Posted: at 12-02-2014 06:54 PM (10 years ago) | Hero
- ANELEEVEREST at 12-02-2014 07:03 PM (10 years ago)
(m)
hmmmm
Posted: at 12-02-2014 07:03 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 12-02-2014 07:04 PM (10 years ago)
(f)
Lol.. So una stil de hia?

Posted: at 12-02-2014 07:04 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 12-02-2014 07:09 PM (10 years ago)
(m)
Expert u be mumu ooo
na like dis palm tree dey be for ur village?
oya,, take duster clean dat thing wey u write and write the correct name immediately
and mind u no be alabi be dat.....na my correct woman wey sabi....chummyli   
chummyli  hw u dey naa...e don teey ooo.. dats why I say make we do our val b4 all dis small children go start dia own with too much

Posted: at 12-02-2014 07:09 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 12-02-2014 07:27 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 12-02-2014 07:09 PM
Expert u be mumu ooo
na like dis palm tree dey be for ur village?
oya,, take duster clean dat thing wey u write and write the correct name immediately
and mind u no be alabi be dat.....na my correct woman wey sabi....chummyli   
chummyli  hw u dey naa...e don teey ooo.. dats why I say make we do our val b4 all dis small children go start dia own with too much


hahahaha jossy ma best patient.. I missed treating una of yeye Cheesy How yaba left naa?

Posted: at 12-02-2014 07:27 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 12-02-2014 07:32 PM (10 years ago)
(m)
na picture b dis ??
Posted: at 12-02-2014 07:32 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 12-02-2014 07:51 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 12-02-2014 07:27 PM
hahahaha jossy ma best patient.. I missed treating una of yeye Cheesy How yaba left naa?
Grin
I think Twas fine

Posted: at 12-02-2014 07:51 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 12-02-2014 07:58 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 12-02-2014 07:51 PM
Grin
I think Twas fine

hope dy hv nt discharged u

Posted: at 12-02-2014 07:58 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 12-02-2014 09:22 PM (10 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 12-02-2014 09:22 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- ExpertTbright at 13-02-2014 06:41 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 12-02-2014 07:58 PM
hope dy hv nt discharged u
who again?
I don dischard zeigbo
I don discharg rakelly but ajanni still dey there dey take proper treatment
Quote from: jossy4reall on 12-02-2014 07:09 PM
Expert u be mumu ooo
na like dis palm tree dey be for ur village?
oya,, take duster clean dat thing wey u write and write the correct name immediately
and mind u no be alabi be dat.....na my correct woman wey sabi....chummyli   
chummyli  hw u dey naa...e don teey ooo.. dats why I say make we do our val b4 all dis small children go start dia own with too much

ur lost wife don show face again
Ur brain no dey work again mumu Roll Eyes
Since she dey BH don give ram house arrest u no ask for ram o
Na nw u won claim ram back
U are very useless
Na only me dey go in house dey check ram through window cos i no fit pass front door cos of boko dem
That time u dey yaba left that na y i no blame u too much Undecided

Posted: at 13-02-2014 06:41 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 13-02-2014 08:12 AM (10 years ago)
(m)
Abeg poster waitin u dey do untop of tree shey u be monkey Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 13-02-2014 08:12 AM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ANELEEVEREST at 13-02-2014 08:19 AM (10 years ago)
(m)
him be cctv camera
Posted: at 13-02-2014 08:19 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 13-02-2014 08:44 AM (10 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 13-02-2014 08:44 AM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- Aalladinn at 13-02-2014 09:55 AM (10 years ago)
(m)
na who dey carry weight for who ??
Posted: at 13-02-2014 09:55 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 13-02-2014 10:11 AM (10 years ago)
(m)
Huh? Huh? Huh? Huh?

Posted: at 13-02-2014 10:11 AM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 13-02-2014 01:41 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: zeigbo on 13-02-2014 08:12 AM
Abeg poster waitin u dey do untop of tree shey u be monkey Roll Eyes Roll Eyes
na now u no
wen i de tell una,ona no blive me
in na proper monkey, from one tree to another Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 13-02-2014 01:41 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 13-02-2014 01:57 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on 13-02-2014 08:44 AM
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 13-02-2014 01:57 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- rakelly at 13-02-2014 04:44 PM (10 years ago)
(f)
na u be the poster?
Posted: at 13-02-2014 04:44 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 13-02-2014 05:13 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on 13-02-2014 12:42 PM
and Alabi dey blush sef
chai
lolz. stevo, no b me naa. even jossy d bushman wey carry pawpaw tree 2 giv babe as flower don confirm say no b Alabi but chum chum. how now? long time
Posted: at 13-02-2014 05:13 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 13-02-2014 05:17 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: rakelly on 13-02-2014 01:41 PM
na now u no
wen i de tell una,ona no blive me
in na proper monkey, from one tree to another Grin Grin Grin Grin Grin
but i no grab in own kind of monkey.. instead of him 2 chop banana, na coconut in dey use in nyash dey break dey chop. monkey no get skill o @ expert. lol

 
Posted: at 13-02-2014 05:17 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4 ... 6

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. "How I Met My Serbian Husband On Dating App" - Nigerian Lady, Nurse Glory Narrates

  2. VIDEO: Nigerian Lady Shows Off Naira Notes She Picked At Various Nightclub

  3. MAY 1st; Peter Obi Celebrates Nigerian Workers, Sends Message

  4. Actress, Eniola Ajao Opens Up On Why She Kept Her 21Yr Old Son Off Social Media

  5. 30Yrs Old Video Of Nigerians On Fuel Queue Emerges Online

  6. VIDEO: Girl In Tears As She Scores 289 In JAMB After Aiming For 300

  7. Nasarawa Police Arrest Fake EFCC Operatives For Alleged Robbery, Abduction, Recover Exhibits

  8. Water Corporation Deputy Director, Emeka Arraigned For ‘Defrauding Residents Of N150k’ In Enugu


THIS WEEK
  1. Nigerian Tenant Discovers Landlord With Wife & Daughter, Sparks Outrage Online (Video)

  2. Benin Kingdom Suspends Five Functionaries For ‘Unauthorised’ Visit To Ooni Of Ife

  3. Stop Lagos-Calabar Highway Project - Obi Tells Tinubu As Demolition of Landmark Centre Begins

  4. Lady Who Worked As A Maid In Saudi Arabia Narrates Her Harrowing Ordeal As Boss Impregnates Her

  5. GWR Holder, Tunde Onakoya's Parents Gifted A House

  6. Investigation Launched Into Mysterious Death Of VGC Chairman, Gihan Mbelu In Lagos

  7. I Will Reconcile Atiku And Wike If I Emerge PDP National Chairman – Suswam

  8. No More Big 3 In Afrobeat, I'm On Same Level With Wizkid, Davido And Burnaboy - Rema Reveals

  9. VIDEO: Singer, Davido Becomes First to Own The $500,000 2024 Rolls Royce Spectre

  10. Drama As Actress, Toyin Abraham Ajeyemi Clashes With Area Boys On Movie Set (Video)


TOP MEMBERS: