ajanni at 13-02-2014 08:01 PM (11 years ago) (m) Reply |
hahahaha jossy ma best patient.. I missed treating una of yeye  How yaba left naa? hehe my night nurse...me and u know say nothing dey do me dat time....na bcuz of u make me admit myself for dia,,so dat u go dey do dat night nurse job togeda
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 13-02-2014 08:11 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
hope dy hv nt discharged u
him mata dey worsen day by day...na him be mental head office now
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 13-02-2014 08:17 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
lolz. stevo, no b me naa. even jossy d bushman wey carry pawpaw tree 2 giv babe as flower don confirm say no b Alabi but chum chum. how now? long time
alabi na jealousy go kill u
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 13-02-2014 08:19 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
who again? I don dischard zeigbo I don discharg rakelly but ajanni still dey there dey take proper treatmentur lost wife don show face again Ur brain no dey work again mumu  Since she dey BH don give ram house arrest u no ask for ram o Na nw u won claim ram back U are very useless Na only me dey go in house dey check ram through window cos i no fit pass front door cos of boko dem That time u dey yaba left that na y i no blame u too much  guy go read news....I don kill all the boko harams with my bare hands,, all na to get my chummyli wey u set up enter dia net....now run for ur life bcuz na u be the next
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 13-02-2014 08:24 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Abeg poster waitin u dey do untop of tree shey u be monkey  i dey chop mango  Monkey dey chop mango? Were na in make u won bite my leg but i no grab in own kind of monkey.. instead of him 2 chop banana, na coconut in dey use in nyash dey break dey chop. monkey no get skill o @ expert. lol i dey think of wetin i go do u
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 13-02-2014 09:22 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
guy go read news....I don kill all the boko harams with my bare hands,, all na to get my chummyli wey u set up enter dia net....now run for ur life bcuz na u be the next
mumu Them dey follow u
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 13-02-2014 09:23 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
mumu Them dey follow u  na me dey follow dem..ode
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 13-02-2014 09:48 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 13-02-2014 09:53 PM (11 years ago) (m) Ooooops
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 13-02-2014 09:53 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Aalladinn at 13-02-2014 10:39 PM (11 years ago) (m) who caused dis fight make una submit una complaint nd bring una lawyer on d 3rd of march 2010 . case closed . COOOOOOOORRRRRRRRRRRRRTTTTTTTTTTT Posted: at 13-02-2014 10:39 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na joke?
I shine-u vex,I cute-u beef,I fresh-u ugly.I comment -u hiss I book dana airline for u=u die*GBAM* Posted: at 13-02-2014 11:18 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 13-02-2014 11:24 PM (11 years ago) (m) Reply |
Aalladinn at 13-02-2014 11:30 PM (11 years ago) (m) who are u representing in those two criminals ?? expert or jossy ? Posted: at 13-02-2014 11:30 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 13-02-2014 11:40 PM (11 years ago) (m) bingo Posted: at 13-02-2014 11:40 PM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
na me dey follow dem..ode
still the same fin I knw say one must be either of the two Weda dem dey follow u or u dey follow dem! Ur own don dey pafuko small small U go soon folo dem enter zoo
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 14-02-2014 06:34 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
bingo
u got his surname there
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 14-02-2014 06:35 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 14-02-2014 07:42 AM (11 years ago) (f) expert- wetin u say u won do sef? Posted: at 14-02-2014 07:42 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 14-02-2014 07:45 AM (11 years ago) (f) alabi na jealousy go kill u
jossy, e don reach like ds wey u dey curse me? na waoo Posted: at 14-02-2014 07:45 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 14-02-2014 08:23 AM (11 years ago) (m) indian hemp boy Posted: at 14-02-2014 08:23 AM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Aalladinn at 14-02-2014 09:21 AM (11 years ago) (m) jossy, e don reach like ds wey u dey curse me? na waoo
hin no curse u , why u self dey put mouh for dia mata . a whole full house wife for dat mata Posted: at 14-02-2014 09:21 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |