i have a confession to make (Page 3)

Date: 25-02-2014 12:08 am (10 years ago) | Author: immortal-jay™
1 2 [3]
- ExpertTbright at 1-03-2014 12:50 AM (10 years ago)
(m)
Are u mad Angry

Posted: at 1-03-2014 12:50 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- DaCutest at 1-03-2014 02:35 AM (10 years ago)
(f)
Wetin be dis? E be like say i don miss road :/

Posted: at 1-03-2014 02:35 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 1-03-2014 07:37 AM (10 years ago)
(m)
but why?

Posted: at 1-03-2014 07:37 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- DaCutest at 1-03-2014 01:53 PM (10 years ago)
(f)
Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 1-03-2014 01:53 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 2-03-2014 04:03 PM (10 years ago)
(m)
e be like sey we go look into jossy 'but why'. E don dey turn to b kiaful
Posted: at 2-03-2014 04:03 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 2-03-2014 04:09 PM (10 years ago)
(m)
Carry am come my shrine I dey cure mad people

Posted: at 2-03-2014 04:09 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 2-03-2014 06:25 PM (10 years ago)
(m)
Otay
İ don dey cry since cos he no suppose run mad this time, his wife n pikin never enjoy ram Cry Cry  Cry Cry
No not this time Sad Cry

Posted: at 2-03-2014 06:25 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 2-03-2014 07:09 PM (10 years ago)
(m)
No cry again i go cure ram just come with ur tennis and allabi thing Huh?

Posted: at 2-03-2014 07:09 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 2-03-2014 10:32 PM (10 years ago)
(m)
but why?

Posted: at 2-03-2014 10:32 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- justmak at 3-03-2014 08:18 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: DaCutest on  1-03-2014 02:35 AM
Wetin be dis? E be like say i don miss road :/
u dn miss road ti experthouse abi,hm go soon put u for trouble

Posted: at 3-03-2014 08:18 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DaCutest at 3-03-2014 08:34 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: zeigbo on  2-03-2014 04:09 PM
Carry am come my shrine I dey cure mad people
sure say u fit cure am. He dey bite o

Posted: at 3-03-2014 08:34 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DaCutest at 3-03-2014 08:35 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: justmak on  3-03-2014 08:18 AM
u dn miss road ti experthouse abi,hm go soon put u for trouble
na me go put am for trouble

Posted: at 3-03-2014 08:35 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 4-03-2014 10:17 AM (10 years ago)
(m)
Na u go give me belle?  Roll Eyes

Posted: at 4-03-2014 10:17 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 4-03-2014 12:16 PM (10 years ago)
(f)
no 2.
Posted: at 4-03-2014 12:16 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 5-03-2014 06:24 PM (10 years ago)
(m)
huh

Posted: at 5-03-2014 06:24 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 6-03-2014 09:31 AM (10 years ago)
(f)
ur juju na fake now ooo
u dey here jossy de waste
Posted: at 6-03-2014 09:31 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- justmak at 10-03-2014 01:01 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on  4-03-2014 10:17 AM
Na u go give me belle?  Roll Eyes
how can,wit dz ur mouth wa look like 50 naira pkomo,God punish devil

Posted: at 10-03-2014 01:01 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 10-03-2014 02:07 PM (10 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
thunder fire devil join
Posted: at 10-03-2014 02:07 PM (10 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3]