Abusiddiq at 14-03-2014 12:10 PM (10 years ago) (m) Reply |
shegsam at 14-03-2014 12:24 PM (10 years ago) (m) na wa oooooo Posted: at 14-03-2014 12:24 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I nor no waiting dey worry most people on site,waiting make Una feel say na bini d girl b,dis. Girl in question na typical igbo girl,make Una mine d way Una take dey talk about bini.man wen nor no waiting him want na dey send her girlfriend go prostitute,anyhow I rest my case,may d soul of dis young man rest in peace,some people wen talk say na bini girl, make Dem short dem mouth,b4 God strike dem,nor b only bini girls Dey Europe na tribes 4rm naija dey here Posted: at 14-03-2014 01:15 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
gift2006 at 14-03-2014 02:10 PM (10 years ago) (f) this one na yeye graduate ..any man that say na ashawo money he dey wet for ..na this kind dead them dey die..just see benin girl that never enter school for one day ..all she know ,,is wake up in the morning and go stand for road side ..dey sale honeypot..see am now..
u should have read this news on vanguard b4 commenting, the girl is an igbo girl as well, na bini girls matter go kill u, how wish na u dem just kill like dis na, i for happy. Posted: at 14-03-2014 02:10 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dickman2 at 14-03-2014 03:19 PM (10 years ago) (m) u should have read this news on vanguard b4 commenting, the girl is an igbo girl as well, na bini girls matter go kill u, how wish na u dem just kill like dis na, i for happy.
u sharrrap there..na benin girl..u dey Lisbon dey do your own for that side ..tell me..how many benin girls dey work for office in Europe..who knows if u don enter brazil by now..e no dey hard una.. Posted: at 14-03-2014 03:19 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 14-03-2014 03:20 PM (10 years ago) (m) u should have read this news on vanguard b4 commenting, the girl is an igbo girl as well, na bini girls matter go kill u, how wish na u dem just kill like dis na, i for happy.
u sharrrap there..na benin girl..u dey Lisbon dey do your own for that side ..tell me..how many benin girls dey work for office in Europe..who knows if u don enter brazil by now..e no dey hard una.. Posted: at 14-03-2014 03:20 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
collins125 at 14-03-2014 05:07 PM (10 years ago) (m) ask the stupid poster why the name on his sick site deference from the one on face book u see he is a lyer a dead lyer a typical yoruba man that is typically against igbo who uses his domain to criticize the peaceful people of igbo
Try to always connect your brain to your mouth whenever you want to contribute on vital issue like this ,for your information the guy & the lady in question are both Igbos. Posted: at 14-03-2014 05:07 PM (10 years ago) | Newbie | |
Reply |
gift2006 at 14-03-2014 06:31 PM (10 years ago) (f) u sharrrap there..na benin girl..u dey Lisbon dey do your own for that side ..tell me..how many benin girls dey work for office in Europe..who knows if u don enter brazil by now..e no dey hard una..
maybe i should invite u to my facebook someday so u could know who i am, and if i was to be a prostitute i would still be better than u, u are a man baby, u call urself a man and u reason like a baby, u are an unreasonable fellow, u talk out of point, u are so senseless, do u work in an office? all u do all day is sit at d front of ur computer insulting people dat are more brilliant than u, ur mate are out there doing researching, inventing, and doing creating. u are d most stupid fellow i have ever come in contact with all my life. nzuzu na nwata. ewu Posted: at 14-03-2014 06:31 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
gift2006 at 14-03-2014 06:40 PM (10 years ago) (f) u sharrrap there..na benin girl..u dey Lisbon dey do your own for that side ..tell me..how many benin girls dey work for office in Europe..who knows if u don enter brazil by now..e no dey hard una..
' ị ụmụnna nwanyị na-eme na-agba akwụna na Nigeria mma karịa Benin ụmụ agbọghọ na-eme ya na Europe? ị ga-anya anwụ m gị nkwa. onye nzuzu..... anọgide na-iji chebe ndị Olee otú inye niile ọjọọ na igbo ala. ogologo ndụ edo State, m dị mpako na-abụ Edo mụrụ. Posted: at 14-03-2014 06:40 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dickman2 at 14-03-2014 06:44 PM (10 years ago) (m) Reply |
papadip at 14-03-2014 07:21 PM (10 years ago) (m) ' ị ụmụnna nwanyị na-eme na-agba akwụna na Nigeria mma karịa Benin ụmụ agbọghọ na-eme ya na Europe? ị ga-anya anwụ m gị nkwa. onye nzuzu..... anọgide na-iji chebe ndị Olee otú inye niile ọjọọ na igbo ala. ogologo ndụ edo State, m dị mpako na-abụ Edo mụrụ. You should have at least translated this passage for us to understand……. As for “ dickman” he has a very low IQ…a born racist. I hope you are not supporting him….because I did not understand your post. Posted: at 14-03-2014 07:21 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fertymor at 14-03-2014 08:08 PM (10 years ago) (f) OK... Posted: at 14-03-2014 08:08 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gift2006 at 14-03-2014 10:09 PM (10 years ago) (f) You should have at least translated this passage for us to understand……. As for “dickman” he has a very low IQ…a born racist. I hope you are not supporting him….because I did not understand your post.
No my brother, how can i join him, u are right dat Dickman of a guy have a very low IQ.............Below is the translation of my previous post....... Are your prostitutes sisters in Nigeria better than the Benin girls doing it in Europe? you will die I promise you. stupid boy..... just continue to protect the igbos. long live Edo State, I am proud to be born an Edo. Posted: at 14-03-2014 10:09 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Idiots full this site no be small........na bini matter go kill una
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 15-03-2014 03:50 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Those idiot way dey insult bini girls ........ na thunder go break una neck
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 15-03-2014 04:06 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Wonderful Posted: at 22-08-2015 12:07 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |