Posted: at | |
Quote from: Adesua31 on 28-08-2009 05:19 PM May be you are special.....keep seeking...ye shall find.cheers if i find one, i will know.
| |||||
coz nice galz are hard to come by Reply
| |||||
Good luck in your search for a nice girl.....will pray for you..cheers Reply
| |||||
Adesua..............Wealth. wetin dey Replyno matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
i just dey pray for guy to find his nice girl...sup....cheers Reply
| |||||
Quote from: around_d_corner on 28-08-2009 05:24 PM coz nice galz are hard to come by even most of the girls on naijapals are very abusive and lack respect, u can see how difficult it is to get one.
| |||||
Our babes no dey try atall atall. I think one of them shld ve solved this guys problm. I don vex. Reply
| |||||
abeg no vex oooo....u wan make dem run? make i get one before u vex Reply
| |||||
even most of the girls on naijapals are very abusive and lack respect, u can see how difficult it is to get one. Replyhope your mind is not biased...cheers
| |||||
Quote from: Adesua31 on 28-08-2009 05:42 PM even most of the girls on naijapals are very abusive and lack respect, u can see how difficult it is to get one. not at all. is the fact. hope your mind is not biased...cheers
| |||||
Adesue, u no b 9ce gal? Reply
| |||||
Quote from: lonelysnow on 28-08-2009 05:34 PM Quote from: around_d_corner on 28-08-2009 05:24 PM coz nice galz are hard to come by even most of the girls on naijapals are very abusive and lack respect, u can see how difficult it is to get one.
| |||||
Quote from: lonelysnow on 27-08-2009 09:47 PM why am i finding it difficult to get the right girl? advice me before i change my mind? Hahahahaha... Still wait small before yu Change dat mind ooo WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: Adesua31 on 28-08-2009 05:29 PM i just dey pray for guy to find his nice girl...sup....cheers no mind the guy jor, despite all the NICE babes wey dey this site him still dey search. 'em never shine em eye well well. no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
@brightossy...i dey for naijapals naw...we too dey abusive.....so i'm out of the league Reply![]()
| |||||
who dey abusive, make una tell me make i go correct them na na Replyno matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
Quote from: waco on 28-08-2009 06:12 PM who dey abusive, make una tell me make i go correct them na na most of our galz here like s................j etc
| |||||
Quote from: waco on 28-08-2009 06:02 PM Quote from: Adesua31 on 28-08-2009 05:29 PM i just dey pray for guy to find his nice girl...sup....cheers no mind the guy jor, despite all the NICE babes wey dey this site him still dey search. 'em never shine em eye well well. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: waco on 28-08-2009 06:02 PM Quote from: Adesua31 on 28-08-2009 05:29 PM i just dey pray for guy to find his nice girl...sup....cheers no mind the guy jor, despite all the NICE babes wey dey this site him still dey search. 'em never shine em eye well well.
| |||||
i agree with u. maybe the dude found her girl here. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)