Sad News For Kpomo Lovers: FG To 'Ban' Nigerian Delicacy, ‘Kpomo’ (Page 2)

Date: 09-09-2014 7:46 pm (9 years ago) | Author: gists
1 [2]
- ChineduBlessing at 10-09-2014 09:54 AM (9 years ago)
(m)
Walahi!! If una try am, wetin happen in 1978 go happen for nigeria oo!!! Wetin una want make I use dey drink pami(pam wine)Huh? Make una no try am oo

U talk true.  If una try am, the course wey poor people go lay for una head no be small.  And God go hear their prayer and punish all of you.  Una go get beta thing to do na to ban pomo.  Robish.
Posted: at 10-09-2014 09:54 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- Fazob at 10-09-2014 09:56 AM (9 years ago)
(m)
Before this man embarked on this uncompromising project he should first consult and seek opinions from the public. He can't wake up one day and stop the consumption of what the public enjoys most. Most people especially from aged 40 and and above do not eat red meat and u can't mandate them to be eating fish all the time. when I saw the caption I thought another virus is here again via hides and skin (kpomo) no is about leather bags and shoes. rubbish      
Posted: at 10-09-2014 09:56 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- schmit at 10-09-2014 10:00 AM (9 years ago)
(f)
I dey laugh ooooooo,naija make Una face better issues and leave kpomo wahala oo
Posted: at 10-09-2014 10:00 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- kolasolar at 10-09-2014 10:03 AM (9 years ago)
(m)
We no fit ban Boko Haram so we go ban ponmo.
Posted: at 10-09-2014 10:03 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- benokafor at 10-09-2014 10:27 AM (9 years ago)
(m)
Sebi dem never ban AGEMAWO, Some kind pomo joined with meat
Posted: at 10-09-2014 10:27 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- orekiata at 10-09-2014 10:34 AM (9 years ago)
(f)
Impossible, make them ask meat sellers if they no dey make more money from kpomo than mallams dey  make from leather slippers.
Posted: at 10-09-2014 10:34 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ngfineface at 10-09-2014 02:41 PM (9 years ago)
(f)
Make Govt no just try am oo. How dem go kill Nkwobi? Dem wan close joints?
Posted: at 10-09-2014 02:41 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- deboalabi262 at 10-09-2014 02:57 PM (9 years ago)
(m)
GEJ government has no plan and good governance for the masses.... I beg to be corrected. Huh?

Posted: at 10-09-2014 02:57 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- afolayan86 at 10-09-2014 03:13 PM (9 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin my friend we not eat food again cos of Pomo....
Posted: at 10-09-2014 03:13 PM (9 years ago) | Newbie
Reply
- Susiebabe at 10-09-2014 04:21 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: kelemann on  9-09-2014 10:28 PM
Wetin poor people do again for Naija. They wan bann the only meat wey poor people fit see buy for market.

what nutrient does one derive from eating kpomo - nothing!!. Anyway, na only for South pple de eat kpomo. For North, nobody de eat kpomo. It is being used as leather for bags.
Posted: at 10-09-2014 04:21 PM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- eoadex2003 at 10-09-2014 05:07 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: dareper on  9-09-2014 10:56 PM
Walahi!! If una try am, wetin happen in 1978 go happen for nigeria oo!!! Wetin una want make I use dey drink pami(pam wine)Huh? Make una no try am oo
I wonder oooo! A beg govt no try am o
Posted: at 10-09-2014 05:07 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Larry28 at 10-09-2014 07:58 PM (9 years ago)
(f)
Lol, U wan make people die
Posted: at 10-09-2014 07:58 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- Mimilistik at 11-09-2014 01:18 AM (9 years ago)
(f)
Larry K crack your ribs not mine ooo lol nice one. They no fit try am, dem neva kolo reach dat area. Na dem like kpomo pass
Posted: at 11-09-2014 01:18 AM (9 years ago) | Newbie
Reply
- zeigbo at 11-09-2014 08:47 AM (9 years ago)
(m)
ok

Posted: at 11-09-2014 08:47 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- adamatthais at 11-09-2014 09:36 AM (9 years ago)
(f)
What happens to kpacha (Roaster Yam) ugba, utasi, fresh palm oil & well prepared kpomo?
Posted: at 11-09-2014 09:36 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- osamabinladin at 12-09-2014 06:50 AM (9 years ago)
(m)
 Roll Eyes
Posted: at 12-09-2014 06:50 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- elchymo at 25-08-2015 08:49 AM (8 years ago)
(m)
Ok warever mehn
Posted: at 25-08-2015 08:49 AM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]