teeco at 14-12-2009 03:28 PM (14 years ago) (m) the thing dey pain the boy badly.... sorry oh!...
oga B.I.B. I never start with Ur friend self U say the thing dey pain me, I was only trying to correct the notion, so that una no go think say I b yoruba and mind U I no b man o I b gurl. How we go take know sey you be girl
Posted: at 14-12-2009 03:28 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
plainheart at 14-12-2009 03:35 PM (14 years ago) (f) the thing dey pain the boy badly.... sorry oh!...
oga B.I.B. I never start with Ur friend self U say the thing dey pain me, I was only trying to correct the notion, so that una no go think say I b yoruba and mind U I no b man o I b gurl. How we go take know sey you be girl ok d topic no dey pain U again, na my identity now de give una worry? Na una sabi, one thing I know b say I be girl and still stand on my point say for naija o no b yoruba dirty pas, period! Posted: at 14-12-2009 03:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 14-12-2009 03:44 PM (14 years ago) (m) ok
Posted: at 14-12-2009 03:44 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
plainheart at 14-12-2009 03:47 PM (14 years ago) (f) sorry wat's ur name ..................ehhhh ya it's not there it is obvious dat u're 4rm the singlet and wrapper side .............do research well b4 u post...........................se clear............say we se clear Miss/Mrs/Madam Researcher, thanks 4 the advise! but she I tell U say I need glasses wey U dey tell me say make I see clearly? U call Ursef Gbemi and U can not even defend Ur tribe na wa 4 U o "Gbemi indeed" Ebi like say U borrow that name from yoruba land? Posted: at 14-12-2009 03:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 14-12-2009 03:52 PM (14 years ago) (m) Crossing with one leg
Posted: at 14-12-2009 03:52 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
plainheart at 14-12-2009 03:58 PM (14 years ago) (f) ummmh? Crossing 2 where? Posted: at 14-12-2009 03:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 14-12-2009 04:01 PM (14 years ago) (m) to the other junction
Posted: at 14-12-2009 04:01 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
plainheart at 14-12-2009 04:03 PM (14 years ago) (f) ummmh? Crossing 2 where? Posted: at 14-12-2009 04:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 14-12-2009 04:06 PM (14 years ago) (m) Error
Posted: at 14-12-2009 04:06 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
plainheart at 14-12-2009 04:09 PM (14 years ago) (f) to the other junction
which of the junctions? well, anyhow dont 4get Ur walking stick as 've decided to cross with one leg. Posted: at 14-12-2009 04:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahahaha.......you are crossing with one leg??...oya leave the other one here ooo
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 14-12-2009 04:10 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 14-12-2009 04:11 PM (14 years ago) (m) hahahahaha if I hear
Posted: at 14-12-2009 04:11 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
plainheart at 14-12-2009 04:12 PM (14 years ago) (f) hear wetin? Posted: at 14-12-2009 04:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
seems I got supporters to really give Blings some food for thought.....
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 14-12-2009 04:14 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Teeco, who you dey threaten???............hear wetin sef?
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 14-12-2009 04:15 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 14-12-2009 04:37 PM (14 years ago) (m) Teeco, who you dey threaten???............hear wetin sef?
No body
Posted: at 14-12-2009 04:37 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mr-World at 15-12-2009 01:51 AM (14 years ago) (m) the thing dey pain the boy badly.... sorry oh!...
oga B.I.B. I never start with Ur friend self U say the thing dey pain me, I was only trying to correct the notion, so that una no go think say I b yoruba and mind U I no b man o I b gurl. SEE DENYAL
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 15-12-2009 01:51 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
isi nma, afo azu... ire ncha, ukwu anu, onu ezi, eze ule...... tufiakwa gi
na wah ooooooooooooo, all dis incantations ontop say yoruba pple dirty, oghene!!!!!!!!!!!!!!!! Posted: at 15-12-2009 02:48 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Mr-World at 15-12-2009 02:55 AM (14 years ago) (m) hahahahahahahahahahah blings u no go fit kill me
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 15-12-2009 02:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 15-12-2009 09:00 AM (14 years ago) (m) Lol
Posted: at 15-12-2009 09:00 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |