seems I got supporters to really give Blings some food for thought..... wey the supporters kwan?.... I never see anyone oh Posted: at 15-12-2009 10:33 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
wait naaa, dem dey come............make u no run ooo
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 15-12-2009 10:48 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
I full ground gidigbaa!!!!!!!!!!!!!!!! Posted: at 15-12-2009 10:57 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
blings my brother i dey ur back with AK47 noting dey happen Posted: at 15-12-2009 11:33 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 15-12-2009 11:37 AM (15 years ago) (m) we dey here
Posted: at 15-12-2009 11:37 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
plainheart at 15-12-2009 12:40 PM (15 years ago) (f) we dey here
okei, Una don come back, make una wait I dey come Posted: at 15-12-2009 12:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco re u sure that this ur gun not shoot and load bc my own is 120 ronds none stop Posted: at 15-12-2009 12:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bomber at 15-12-2009 01:02 PM (15 years ago) (m) we dey here
O boy, watch your back o, no shoot me
The amount of love a girl has for a boy is for a boy is directly proportional to the amount he spends on her provided the supply remains constant. Posted: at 15-12-2009 01:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 15-12-2009 01:02 PM (15 years ago) (m) we dey here
okei, Una don come back, make una wait I dey come see as the guy run sharp sharp
Posted: at 15-12-2009 01:02 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
AK47 no small thing...we dey here
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 15-12-2009 01:22 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 15-12-2009 04:06 PM (15 years ago) (m) AK47 no small thing...we dey here
ok na
Posted: at 15-12-2009 04:06 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
AK47 no small thing...we dey here
DP, na u carry AK?..... na him be sey water don pass garri Posted: at 15-12-2009 04:14 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
hahahaha Blings ooo........b4 nko?
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 15-12-2009 04:21 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
abeg no wound yourself oh! Posted: at 15-12-2009 04:59 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 15-12-2009 05:18 PM (15 years ago) (m) help me tell her
Posted: at 15-12-2009 05:18 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ok Posted: at 16-12-2009 03:56 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 16-12-2009 04:22 PM (15 years ago) (m) abeg
Posted: at 16-12-2009 04:22 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I don hear na... abi make i use micro phone Posted: at 16-12-2009 04:46 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 16-12-2009 05:02 PM (15 years ago) (m) No call DJ Jimmy
Posted: at 16-12-2009 05:02 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
u no get wahala....... xpect him in 5mins Posted: at 17-12-2009 09:41 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |