The desperation to travel out of Nigeria (Page 3)

Date: 01-12-2009 8:20 pm (14 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 [3] 4 5 6 ... 9
- stilBigBoy at 6-12-2009 02:30 AM (14 years ago)
(m)
well sha to start with mine is not stressfull at all but lets face d fact no b to carry camera go all these embassies to snap pple n say rubbish in order 4 u mister observer to get promoted b d thing ooo! if our government prepare n provide adequately for d masses who 4 dey travel go abroad?how many LIBYAN citizens u see 4 Naija or other places in d world? how many Americans u see 4 Naija wey come do laboura job?how many britico e.t.c?bcos them government provide for their needs,i no say make government put food on top table 4 me to chop but make them provide that thing wey go carry us commot 4 house everyday by the end of month i go collect salary n without delay,food go dey market whenever u need am n cheep,good roads,enough power supply for us n all business men wey light matter important 4 am bcos at d end of month landlord must collect him rent wheather business man get light or not n power holdings must still carry bills come, light dey or not,health matter:-if u no get money 4 Naija it terms of emergency u no fit receive medical attention person enemy go just die 4 nothing but 4 obodoyibo u get money or not,u dey work or not u must receive proper medical care bcos since u dey pay tax d time u dey work so u must rip wheather u still get work or not.i know say many pple go ask now that wheather pple dey pay tax 4 Naija?my broders n sister d time wey i dey Naija i get music studio n i dey pay up to 7 different tax per year n u must pay otherwise dem seize ur goods,my papa na military man every month dem dey remove tax from him salary so i no know of u oooo! wetin i see n do na e i go yan,market women,transporters all dey pay many deffrt tax everyday wetin our gorvment dey use these tax dem dey do??ok since my papa serve gorvment finish pension money bcome wahala,now where all d tax wey d paddy man dey pay since 35years?but d time e dey serve dem dey remove d tax from salary without delay na just example i dey make oooo! bcos e still dey happen to you n everybody papa n mama wey don retire so am talking generally pls but 4 obodoyibo e NO dey happen,as a young man sef u loose ur job 4 one good reason or d other u still get money to receive at end of every month till u get job again,ok u pay house rent u no fit afford am again govm go assist u with free house bt e no free like dat shaooo! at list 50-100naira a month 4 2years till u get job again at list within 2yrs u must gt job bt try ya self 4 my Naija who born monkey,no b only free money or free house u do well,bt come 2 look at it this obodoyibo wey i dey talk since dem no get oil,bitumen,natural gas,coco,gold,diamond,rubber,limestone,e.t.c nothing at all bt dem live very well,make we no dey deceive oursef sey na bcos dem b white or our country too big na lie all na political wash wash what of GHANA if na only light matter alone dem try na only 1yr Ghana take senior we in fact we b age mates abi no b so ooo my pple?for those wey don stay or still dey live 4 obodoyibo una go agree with me for d things wey i talk abt since,many things dey to yarn n compare abt bt dis na lil wey i wan talk,i dey vex,i dey vex i dey vex mister observer(AMEBO)dis one na 4 u n we governments tell me y pple no go travel out? :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( Angry Angry
Posted: at 6-12-2009 02:30 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- stilBigBoy at 6-12-2009 02:31 AM (14 years ago)

Posted: at 6-12-2009 02:31 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- pollaries at 6-12-2009 03:50 AM (14 years ago)
(m)
wow!
Posted: at 6-12-2009 03:50 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- blings_is_back at 6-12-2009 04:17 AM (14 years ago)
(m)
hmmmmmm
Posted: at 6-12-2009 04:17 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- omibanks at 6-12-2009 04:31 AM (14 years ago)
(m)
prison break
Posted: at 6-12-2009 04:31 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- apachino at 6-12-2009 09:09 AM (14 years ago)
(m)
wel i dont blame some people that are saying nigeria is there home and they will survive.may be their father is one of politicians or government officials.dont know experience hardship , Our government are very stupid people from president to local government chairman.all they care is only their children.look at Nigeria ,has many resources to make life better but look is like Nigeria is the worst country in d world in terms of hardship,reason u cant compare any country that doesn't have resources to survive still they feel good.how many graduates are in nigeria without work.Government didn't value us,if you see people rushing to go to USA or canada never u blame them, no body wants to get stressd.look at because of 2 girls ...american citizen not even men,girls for that matter,Obama send clinton to go and rescure them, what a wonderful president. MY QUESTION :CAN NIGERIAN PRESIDENT DO THIS? look at common china ,killing Nigerian and lodge them in jail but common to go and talk with them no body can do that.come outside and see how their stupid daugthers and son of government officials are enjoy ...spending money as if they have engine that print money in their house.....
even poland where i am is really better than Nigeria and they dont have anything still live with peace, noting like no road ,water,electricity.Once i travel to USA , i can see the reason why people in usa doesn't like to come to nigeria. i dont blame any body that travel and doesn't want to come down to nigeria.thats country is hell.
In Nigeria you can be rich today and tomroow poor,what a shameful life is that, Peopl dieing as if God is against us, no matter the amount of prayers going on in Nigeria still. sometimes I wounder if it is this white people that bring gospel to Nigeria with the kidn of life they are living.so if u see any chance to travel out of nigeria , is better.
Am very very sad on nigeria government officials
Now president is sick, and stupid hausa people trying to cos problem, Niger Delta, I support you people. If they threaten Visa president, if possible for you people to burn all the pipe line ,or even see way to go to abuja and destroy things, i will really appreciate it, stupid people.kruwa masz
Posted: at 6-12-2009 09:09 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- joeblazemannn at 6-12-2009 10:34 AM (14 years ago)
(m)
wetin dey for sokoto fit dey for shokoto.....abeg make una no run..we can make ninja betta.....
Posted: at 6-12-2009 10:34 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- apachino at 6-12-2009 10:45 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: joeblazemannn on  6-12-2009 10:34 AM
wetin dey for sokoto fit dey for shokoto.....abeg make una no run..we can make ninja betta.....

bru, u can do it on with ur friends and ur village people.if u try to do good , they will kill those stupid boys to come and kill u, what is the need, i really thank god that am not in nigeria and my children will not have nigeria passport.phyuk nija , am very sad , i f u like chat me on [email protected]
Posted: at 6-12-2009 10:45 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- chukxie at 6-12-2009 11:06 AM (14 years ago)
(m)
 Its all gud. Nothing new under the sun or under the rain as the case may be. Best of luck to all visa seekers !
Posted: at 6-12-2009 11:06 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- same01 at 6-12-2009 11:41 AM (14 years ago)
(m)
REBRANDING!!!!!!!!!!!!
Posted: at 6-12-2009 11:41 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- luxfiat007 at 6-12-2009 12:06 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: damover on  2-12-2009 02:54 AM
this is what the situation of nigeria is causing to its citizens. everybody wants to go out of that place cos of its situation. in God's hand we dey.
My fellow Nigerians, i just wish our country gets better so that we the ones even abroad will come back home and jointly build our nation, so that countries like US, UK, Canada & Europeans will also stand a longer queue in our various embassies too around the world seeking Nigerian Visas.
Posted: at 6-12-2009 12:06 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Tysolo at 6-12-2009 01:01 PM (14 years ago)
(m)
No be small thing oo!!!
Posted: at 6-12-2009 01:01 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- sunny77 at 6-12-2009 01:33 PM (14 years ago)
(m)
This is one good topic i like to spend my time on.  I wish to make one thing clear Nigerians are not Desperate. That choice of word ' desperate ' is wrong considering the way things are fast moving in the world and how global business and other things is quick accelerating. Besides, it is only 'he' who can afford traveling can think of it and as well foot the bill. Desperation can only be assert when you had this dream and could not afford it and you still look forward to it. Now, I wish to clear the air on the reason or what might have tempted the writer to chose this word ' Desperate'. As a matter of fact Nigerians are not the only travelling nation, neither are they the most travel region of the world if we choose to view the statistics of world travelling nations.  They may not even make the first ten or the first twenty if we do check vigorously and accurate. Then, why do the writer considered them  'Desperate' by his own word? Most Nigerian who intend to travel outside Nigeria either to work, open up businesses , study, or spend vacation or holiday are treated with almost disrespect, negligence and denial even when they had the genuine reason that qualify them to travel. Because, we do not know how to make our case and our government do not want to help us, so the people resort to the famous short cut like fraud, lies, impersonation, paying agent and much more seeking the contact of the rich and famous who are well connected outside the country.  I wouldn't like to tell you how many billions of dollar Nigeria families had lost to fraud star, 419 agents, and possible repatriation on those cut with fake visa and so on. If you know what I mean,  this add to family deficit and possible hardship and reduce our country GNP in half. So having view all this only from one side of the issue the write concluded the those who are currently seeking visa to travel out are quiet 'desperate'. I do not see a desperate people in all this, but what i do see is people who are facing a failed system that never want to change the status quo. A system that had failed to fight for his people right so they can take their rightful place in the world. In other words every Nigeria has the right to travel to any country of his choice in as much as he was able to meet the country necessary requirement.                                                                                                                                                              However, the purpose of travel in Nigeria had been viewed by foreign counties as a non qualifying

 one, making things even difficult. Nigeria are given more difficult option in obtaining visa for travel, an idea that can only benefit there own country in return. Those who are given the chance are the sick, who would spend money when they get to their destination. The government officials, athlete, Musicians, and the few wealthy in the society. And if you ask me. That is not good for our society to develop even more better. Now, let me tell you one thing a nation stands to benefit when its citizen engage in a more meaningful travel overseas. The citizen stands the chance to get new  ideas in business, new things, new technology , new way of science, new way of life, sailing once potential abroad, learning new method, getting quality life and passing the style down home, getting people to know much about you, (culture)and where you came from, sale your talents and learn more and get even more motivated about changing your country for better from what you see outside. Look, i want to state clear when the Chinese stated migrating to United state , Canada, and Europe etc. What they saw motivated them in building their country to a greater height. To day Nigerians cannot account travelling more than the Chinese around the world. Today the Chinese people are allover the world in great number doing their normal business to better their life and their country and it is working for them. Is it the American or the English people we had never come close in comparison on the rate these people travel.                                                                                                                                                                                 Our government really need to help us, change the status quo and let the orientation change about Nigerian traveling out. We need the government to fight our right in getting  visa from various foreign embassies in Nigeria. We had people who really can explore the world and change Nigeria for good. I could remember some times in the past  the Chinese cried foul about the way their people are been treated and how difficult it is for their citizen to obtain visa to Europe and United state. Later, things changed and Chinese stopped migrating to America in boats and without visa. Such fight is what I expected from our leaders and not these writer calling Nigerian people desperate. And to crown it all, this writer fall short of the economic gain associated with travelling which remains the hallmark of every nation to develop,  same remains the fact about other countries  when they travel.                                                                                                                               America and UN uses sanction as economic punishment to country they consider lefties and enemies of humanity, there by imposing sanctions on them which prohibit their citizens from travelling and doing business with the  rest of the world. Calling our people Desperate is like imposing self sanction or bane in travel. Whereas Nigeria media and the government  should ask countries in Europe and America if we Nigerian are partially on their list of countries they place on travel bane or restricted travel nation whom they appear to be punishing or restricting their economic growth through bane  just as Iran and north Korea.                                                                                                                                            You  can Join me on my Url if you are please with more update  http://sunny77.newsvine.com/
Posted: at 6-12-2009 01:33 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- DASAMUELS at 6-12-2009 02:27 PM (14 years ago)
(m)
Although, I left Nigeria many years ago, I still find it humiliating that so many people are desperate to travel abroad!  That may sound silly, however, it is not so much coming to the UK, America or indeed any of the developing European Nations that makes the difference, it is what they do when they have the opportunity to be in these Countries, some end up in Prison and some end up in good jobs and or education. 

Perhaps, it is time for Nigeria Government to liase with foreign Countries who are represented in Nigeria through their embassies, so that a better method of issuing visa and travel documents could be developed.  For instance, people could be prevented from having to go through inhuman and degrading punishment just to obtain visa.  There could be a schedule, whereby applications for entry clearance could be regionalised, what I mean, is that those applying from a particular region could submit their applications to a regional office, the Embassies of respective countries can then collect  such applications, process them and return them to the various regions.  (This is just a proposal).

Nigerians could equally improve Nigeria by improving themselves without depending on the Government, so that the need to travel may be reduced.  YOU CAN SEARCH MY ARTICLES ON IMMIGRATION THROUGH GOOGLE!!!
DR. David Akin-Samuels
Posted: at 6-12-2009 02:27 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- gentlesam555 at 6-12-2009 03:15 PM (14 years ago)
(m)
i wonder y the response in Italian language from Mary and the importance of ur response to the debate?Huh?
Posted: at 6-12-2009 03:15 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- olufash2 at 6-12-2009 04:32 PM (14 years ago)
(f)
Pls,kindly tell dem its not worth the wahala!
Posted: at 6-12-2009 04:32 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- luckymicheal at 6-12-2009 06:05 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: adedupcy on  1-12-2009 10:33 PM
@poster u no 0ne travel well sha me won travel out of naija ooooo......

Quote from: Toks-E on  1-12-2009 08:23 PM
dis one na small tin na...u get to see the battalion of ppl at MMA when i was returning na..shuooo, u go fear na..when hold up dey happen inside plane sef

ha lol hold up for plane, na wis country be that?
Posted: at 6-12-2009 06:05 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- thuglife at 6-12-2009 11:44 PM (14 years ago)
(m)
THE SUFFERING AT THE QUEUE, TO OBTAIN A VISA TO OTHER COUNTRY IS NOT WORTH SUFFERING FOR. I HAVE BEEN IN EUROPE FOR YEARS NOW, ITS ALL VANITY.ANYWAY, EUROPE IS LIKE A SECRECT COURT, NOT UNTIL YOU FOUND YOURSELF HERE, YOU WONT BELIEVE WHATEVER PEOPLE TELLS YOU ABOUT ABROAD.FOR PEOPLE THAT ARE SEEKING FOR VISAS, GOODLUCK

[attachment deleted by admin]
Posted: at 6-12-2009 11:44 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- adedupcy at 7-12-2009 12:03 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: luckymicheal on  6-12-2009 06:05 PM
Quote from: adedupcy on  1-12-2009 10:33 PM
@poster u no 0ne travel well sha me won travel out of naija ooooo......

Quote from: Toks-E on  1-12-2009 08:23 PM
dis one na small tin na...u get to see the battalion of ppl at MMA when i was returning na..shuooo, u go fear na..when hold up dey happen inside plane sef

ha lol hold up for plane, na wis country be that?
d country way u dey na  Roll Eyes
Posted: at 7-12-2009 12:03 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- black_samurai at 7-12-2009 12:11 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: gentlesam555 on  6-12-2009 03:15 PM
i wonder y the response in Italian language from Mary and the importance of ur response to the debate?Huh?

What do you expect her to say? Not as if she coulda made more sense writing in English.

This is Italy where the worst of Nigerians are dumped. 95 percent pure illiterates especially the girls.
Yeah, tell everyone I said so!

Posted: at 7-12-2009 12:11 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 9

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. 86 Makeshift Apartments Where Tenants Pay N250,000 Annually Uncovered Beneath Lagos Bridge

  2. Netizens Dig Up Tunde Ednut’s Throwback Performance At Children's Party Amidst Wizkid & Davido

  3. VIDEO; Nigerian Boy Stirs Reactions After Flaunting His Older White Lover

  4. VID: Xxssive Reveals That Wizkid Might Have Been Paid to Start Fight With Davido

  5. Former Big Brother Naija Star, Chomzy Welcomes Baby Boy With Husband

  6. "Follow Due Process In Prosecuting Yahaya Bello" – Actor Segun Arinze Tells EFCC

  7. EFCC Slammed With N10m Damages For Declaring Pastor, Wife Wanted Without Court Order

  8. Edo Governor Obaseki Reveals Why He Approved N70,000 Minimum Wage

  9. 'No Minimum Wage By End Of May, No Peace' – Labour Threatens Nigerian Govt

  10. Veteran Actress, Sola Sobowale Recounts Difficult Life She Lives Abroad

  11. Barcelona Set To Tackle Financial Woes By Clearing Out Eight Players (Full List)

  12. "Why We Choose Collaboration Over Beef" – Fireboy On Why He's Working With Rema

  13. He Is Undoubtedly The 001 Of The Nigerian Music Industry – Senator Dino Melaye Gives Davido Nod

  14. Phyna’s Alleged Ex Boyfriend Threatens To Expose Her To World If She Talks About Davido

  15. Chelsea v Tottenham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  16. “Wizkid Undergoing Mental Illness, No Longer Together With Jada – Isaac Fayose Reveals

THIS WEEK
  1. Nigerian Tenant Discovers Landlord With Wife & Daughter, Sparks Outrage Online (Video)

  2. Benin Kingdom Suspends Five Functionaries For ‘Unauthorised’ Visit To Ooni Of Ife

  3. Stop Lagos-Calabar Highway Project - Obi Tells Tinubu As Demolition of Landmark Centre Begins

  4. Lady Who Worked As A Maid In Saudi Arabia Narrates Her Harrowing Ordeal As Boss Impregnates Her

  5. Investigation Launched Into Mysterious Death Of VGC Chairman, Gihan Mbelu In Lagos

  6. No More Big 3 In Afrobeat, I'm On Same Level With Wizkid, Davido And Burnaboy - Rema Reveals

  7. I Will Reconcile Atiku And Wike If I Emerge PDP National Chairman – Suswam

  8. VIDEO: Singer, Davido Becomes First to Own The $500,000 2024 Rolls Royce Spectre

  9. Drama As Actress, Toyin Abraham Ajeyemi Clashes With Area Boys On Movie Set (Video)

  10. Wunmi Ajiboye Reunites With Estranged Husband, Segun Ogungbe, Days After Dragging Him (Video)

TOP MEMBERS: