All This Pikin Nowadays

Date: 29-04-2015 11:17 am (10 years ago) | Author: Erejuwa omonuwa
[1] 2
- at 29-04-2015 11:17 AM (10 years ago)
(m)
All Gistmania members nowadays just dey post irrelevant post.. I remember when Gistmania was still Gistmania, wey we dey post funny funny Jokes, wey every body dey laugh..


Posted: at 29-04-2015 11:17 AM (10 years ago) | Upcoming
- Holyboss at 2-05-2015 09:47 AM (10 years ago)
(m)
u remember Roll Eyes wit ur 271 post hun? 

guy pack well
Posted: at 2-05-2015 09:47 AM (10 years ago) | Upcoming
Reply
- giftmurphy at 2-05-2015 01:51 PM (10 years ago)
(f)
lol! poster please post so i can laugh too Cheesy
Posted: at 2-05-2015 01:51 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- at 2-05-2015 01:54 PM (10 years ago)
 Roll Eyes still  Undecided boo
Posted: at 2-05-2015 01:54 PM (10 years ago) |
Reply
- giftmurphy at 2-05-2015 04:08 PM (10 years ago)
(f)
 Tongue
Posted: at 2-05-2015 04:08 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 4-05-2015 08:18 PM (10 years ago)
(m)
true talk jare and here is becoming more boring

Posted: at 4-05-2015 08:18 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 5-05-2015 05:00 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: Holyboss on  2-05-2015 09:47 AM
u remember Roll Eyes wit ur 271 post hun? 

guy pack well

but he be ur elder for here

Posted: at 5-05-2015 05:00 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 5-05-2015 10:06 PM (10 years ago)
(f)
Wetin be that?
Posted: at 5-05-2015 10:06 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Holyboss at 7-05-2015 11:15 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on  5-05-2015 05:00 AM
but he be ur elder for here
c dis ossy boy sha, whr wer u in 2010 when wen we compete for post?  Wen jokes get thousands of view in few minuite,  wen naijapal was not partitioned wen we av d joke section in Naijapal with d great green display?

Back den,  who knew u talkless of emejuwa nd d rest except for stephen and one stephenie nd some more  funny niccurs

Abeg go sleep… not everybody is newbie..
Posted: at 7-05-2015 11:15 AM (10 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 8-05-2015 09:10 PM (10 years ago)
(m)
dis holy yeye don tey for hear ooh

Posted: at 8-05-2015 09:10 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 8-05-2015 09:28 PM (10 years ago)
(f)
Na slap I go slap person here
Posted: at 8-05-2015 09:28 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 17-05-2015 01:02 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: Holyboss on  7-05-2015 11:15 AM
c dis ossy boy sha, whr wer u in 2010 when wen we compete for post?  Wen jokes get thousands of view in few minuite,  wen naijapal was not partitioned wen we av d joke section in Naijapal with d great green display?

Back den,  who knew u talkless of emejuwa nd d rest except for stephen and one stephenie nd some more  funny niccurs

Abeg go sleep… not everybody is newbie..


stop lamenting,,we know Paul and we also know Barnabas

Posted: at 17-05-2015 01:02 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 22-05-2015 06:35 PM (9 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 22-05-2015 06:35 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 27-05-2015 01:41 PM (9 years ago)
(f)
TALK NA
YOU JUST DEY SHNE EYES
Posted: at 27-05-2015 01:41 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 29-05-2015 11:23 AM (9 years ago)
(f)
na d one wey de my mouth u de find? akproko woman nor go join your husband sell cow
Posted: at 29-05-2015 11:23 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 30-05-2015 08:26 PM (9 years ago)
(m)
huh

Posted: at 30-05-2015 08:26 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Holyboss at 31-05-2015 07:38 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on  8-05-2015 09:10 PM
dis holy yeye don tey for hear ooh
Angry  Angry

Posted: at 31-05-2015 07:38 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- Holyboss at 31-05-2015 07:40 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 17-05-2015 01:02 PM

stop lamenting,,we know Paul and we also know Barnabas
Grin Grin Grin
Posted: at 31-05-2015 07:40 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- omomarty at 31-05-2015 12:11 PM (9 years ago)
(f)
so as una de fight for who don tey for hia now? na how much dem don give una or better still wey de reward?
Posted: at 31-05-2015 12:11 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 31-05-2015 09:38 PM (9 years ago)
(m)
ask dem

Posted: at 31-05-2015 09:38 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2

Featured Discussions