Posted: at | |
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
na justmak father u take dey play abi? Reply
| |||||
poster papa ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
psoter ur papa take style get small swag...see him papas cap ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: brightossy on 16-05-2015 05:49 PM na justmak father u take dey play abi? noNA the person wey rakelly born jossy & zeigbo for before she marry ajanni EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
make i ask rakelly weda na true Reply
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 17-05-2015 09:47 PM no NA the person wey rakelly born jossy & zeigbo for before she marry ajanni u don dey snuff powder again......hw person go take born person wey senior am? Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
see as I dey look dem, #certifiedMadPpl Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
u don dey mad ? ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
so u u no know?...anywayz u no go know cus na d same league two of una play ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
crase boi ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
b4 b4...not now.....na u carry the flag now ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
u re a yeye ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
may be...but not up to ur yeye level ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: zeigbo on 30-05-2015 08:35 PM u don dey mad ? no i nor de mad....... but u de craze? yeye native doctor
| |||||
Quote from: jossy4reall on 1-06-2015 04:49 AM so u u no know?...anywayz u no go know cus na d same league two of una play na you nd zeigbo d medicine man de d same league. mad men
| |||||
I go take juju seal ur thing so that u no go dey kpoki again with jossy Reply![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Hmmm una they fight untop waiying no get mini Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot