OB3ICE at 14-12-2009 08:35 PM (14 years ago) (m) @poster, ur husband don eat?
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 14-12-2009 08:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmyG at 14-12-2009 08:36 PM (14 years ago) (f) mmechonu
yar' adua go toast u. hehehe good 4 me Posted: at 14-12-2009 08:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
keecy at 14-12-2009 08:40 PM (14 years ago) (m) mmechonu
yar' adua go toast u. hehehe good 4 me see u oo! person wey no well, aw una wan take dey do that thing 4 bed, him go just die untop u. Posted: at 14-12-2009 08:40 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
emmyG at 14-12-2009 08:43 PM (14 years ago) (f) den i go claim him money na Posted: at 14-12-2009 08:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
keecy at 14-12-2009 08:48 PM (14 years ago) (m) den i go claim him money na
lmao!!! u b thief, i go tell all nigerians to watch out 4 u. Posted: at 14-12-2009 08:48 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
emmyG at 14-12-2009 08:48 PM (14 years ago) (f) ok Posted: at 14-12-2009 08:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 14-12-2009 09:01 PM (14 years ago) (m) Emmy stick 2 ur hus n leave guys alone, abi he no dey doam well? Posted: at 14-12-2009 09:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
queenjacky at 14-12-2009 09:21 PM (14 years ago) (f) Am honoured 2 b d 1st 2 post,but am nt going 2 toast u cos i dnt knw wat 2 say.Any way,u r pretty
monkey no fine but mama i like am Posted: at 14-12-2009 09:21 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Who b monkey @queenjacky Posted: at 14-12-2009 10:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
queenjacky at 14-12-2009 10:24 PM (14 years ago) (f) na u looooooool Posted: at 14-12-2009 10:24 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennee at 14-12-2009 10:48 PM (14 years ago) (m) So yu too dey Look for Trouble QueenJacky?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 14-12-2009 10:48 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sotitalls at 14-12-2009 11:18 PM (14 years ago) (m) okay am here now....u must tired cuz u've been running through my mind all-day___plus i hope u didnt hurt yourself when u fell from heaven. halla back ^^^^^ Posted: at 14-12-2009 11:18 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
xter at 14-12-2009 11:42 PM (14 years ago) (m) wetin be dis?
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 14-12-2009 11:42 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
make una dey toast well. kenee how u dey?
this is meczy.u shd always expect the .... Posted: at 14-12-2009 11:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 14-12-2009 11:50 PM (14 years ago) (m) u nor fit greeet don mr timber
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 14-12-2009 11:50 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ceejay58 at 15-12-2009 12:07 AM (14 years ago) (m) Qu'est-ce que c'est??
ikke noget imod, babe Bro? anywayz, hvordan var din weekend? Posted: at 15-12-2009 12:07 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ceejay58 at 15-12-2009 12:11 AM (14 years ago) (m) Qu'est-ce que c'est??
ikke noget imod, babe Bro? anywayz, hvordan var din weekend?anywayz, comment était votre week-end? Posted: at 15-12-2009 12:11 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
dirtykid at 15-12-2009 12:21 AM (14 years ago) (m) Qu'est-ce que c'est??
ikke noget imod, babe Bro? anywayz, hvordan var din weekend?anywayz, comment était votre week-end? I didnt know all this Anywayz is also part of the language. na waoo..
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 15-12-2009 12:21 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 15-12-2009 12:23 AM (14 years ago) (m) wetin be dis?
Na Local Champion, no mind am
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 15-12-2009 12:23 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 15-12-2009 12:24 AM (14 years ago) (m) make una dey toast well. kenee how u dey?
l Dey Brotha, Long time How yur Side?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 15-12-2009 12:24 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |