Vixenx at 7-01-2008 04:10 PM (16 years ago) (f) eve Posted: at 7-01-2008 04:10 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hehehe!
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 14-03-2009 08:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
the child daily must have april full in mind. as it is not a big deal seeing his dad with the maid. Posted: at 14-03-2009 09:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na Dguy dey play with the housemaid. No tell am oh! grin_genius, na 4 eyes only u 1 get? na wah to you oh! Posted: at 14-03-2009 11:32 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 14-03-2009 11:37 PM (15 years ago) (f) d small pikin don seeee ewwwwwww.........someone still april foo d maid still na!!!! Posted: at 14-03-2009 11:37 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
d small pikin don seeee ewwwwwww.........someone still april foo d maid still na!!!!
ironlady, make u dey watch ur comments for here oh! all these peeps wey u dey see for here na dem be landlord fr here oh! dem fit dissapear u oh! dem dguy, vivenx, myra. all of dem been go for obama inauguration, dem chattered plane come dey mechanic house since den , de guy just order the spare parts from onitsha, fix the thing come drop all of them back for here! the remaining ones? dem still dey house dey shower!!! Posted: at 14-03-2009 11:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 14-03-2009 11:52 PM (15 years ago) (f) wat are u talking abt mr.... Posted: at 14-03-2009 11:52 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
wat are u talking abt mr.... copy am, go to translation.com and paste, then select Japanese to english, and click u go see wetin i dey talk, because na japanese i take write am!!!!! Posted: at 14-03-2009 11:56 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 15-03-2009 12:14 AM (15 years ago) (f) WAL......................... Posted: at 15-03-2009 12:14 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
WAL.........................
I cant hear you? ? Posted: at 15-03-2009 12:17 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 15-03-2009 12:19 AM (15 years ago) (f) wetin u put 4 hear b4? Posted: at 15-03-2009 12:19 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Booby alias OYAN block my ear, since u wan know Posted: at 15-03-2009 12:22 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 15-03-2009 12:24 AM (15 years ago) (f) Booby alias OYAN block my ear, since u wan know
u don yama finish hin remain make i throw u inside dustbin aha.....better cut off ur ear!!! Posted: at 15-03-2009 12:24 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
watin una they talk 4 here self make una carry una love matter commot 4 here oooo...greatest na only u hhhaaaaa..iphie,ironlady..abi watin be her name self..lol.,onyin,kenny,so on like that.. ..ashawo... Posted: at 15-03-2009 12:27 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 15-03-2009 12:29 AM (15 years ago) (f) watin una they talk 4 here self make una carry una love matter commot 4 here oooo...greatest na only u hhhaaaaa..iphie,ironlady..abi watin be her name self..lol.,onyin,kenny,so on like that.. ..ashawo... wetin my name dey do 4 ur list ooo....ashawo no dey my name ooo so remove it with immediate effec... Posted: at 15-03-2009 12:29 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
watin una they talk 4 here self make una carry una love matter commot 4 here oooo...greatest na only u hhhaaaaa..iphie,ironlady..abi watin be her name self..lol.,onyin,kenny,so on like that.. ..ashawo... Emma, u don take TETmosol bath! O ti TE! O fi ATE tedi! see where ur "act of jumping" land u, u be kangaroo? U just begin compile list wey u no know about! see as iron lady dey give u order with immediate effect! a whole you! lesson: "look before you open yah mouth" Posted: at 15-03-2009 12:34 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iron lady..lol..no be u i dey reffare to na that ashewo man i dey talk to jare.. Posted: at 15-03-2009 12:38 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 15-03-2009 12:40 AM (15 years ago) (f) iron lady..lol..no be u i dey reffare to na that ashewo man i dey talk to jare.. i fear i wan talk say igbawwo la bere love tan kiss.... !!!GOD just save ur ass man Posted: at 15-03-2009 12:40 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
God save hin ass? chai! wetin u for do to hin ass before? ? Posted: at 15-03-2009 12:43 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
huh?.. Posted: at 15-03-2009 12:44 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |