stop dem abeg Posted: at 26-05-2010 01:27 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Ify4life at 27-05-2010 10:48 AM (14 years ago) (f) na wa
ify lovly girl is her. Posted: at 27-05-2010 10:48 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ify4life at 27-05-2010 02:37 PM (14 years ago) (f) ok na waitin she like oooooooooooooooo
ify lovly girl is her. Posted: at 27-05-2010 02:37 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
urgyguy22 at 27-05-2010 04:12 PM (14 years ago) (m) The senate should investigate her boss where she worked last, me think he made a pass at her & she ignore him went & marry a driver.Her boss feel humiliated hence her dismisal. I implore NDLEA to re-instate her & dismis whoever is responsible for her unlawful dismisal. Thks. Posted: at 27-05-2010 04:12 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ok Posted: at 28-05-2010 05:53 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
diz 1 na small tin in naija Posted: at 28-05-2010 07:56 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
chilov at 28-06-2010 03:27 PM (14 years ago) (f) which one be there problem, whether she marry driver or not make them take time oo Posted: at 28-06-2010 03:27 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
realworth at 28-06-2010 03:43 PM (14 years ago) (m) na wao! Posted: at 28-06-2010 03:43 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
dolydat at 28-06-2010 04:48 PM (14 years ago) (f) :if she marry cleaner wetin be their own palava. nija men make you fear Godooooooo! dolydat Posted: at 28-06-2010 04:48 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
orozo at 29-06-2010 11:46 AM (14 years ago) (m) Luv get levels? which can wahala be dis. Lets use the constitution of the Land to judge the matter. Posted: at 29-06-2010 11:46 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
na wa o so dem don dey detect who pesin go marry again for naija? it's can't just be, something is behind this. I dey smell rat Posted: at 1-07-2010 09:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na wa Posted: at 1-07-2010 10:06 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
slimromeo at 1-07-2010 03:43 PM (14 years ago) (m) it's unfair, if it's true. Posted: at 1-07-2010 03:43 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
it is undemocratic, an oppression embedded on malice for refusal of segxwal advances from one of the bosses, may God deliver the perpetrators Posted: at 3-07-2010 01:56 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
gentlet at 7-07-2010 08:25 AM (14 years ago) (m) frm all indication na some body wa pass 4 work do da thing may be the person dey eye the lady b/4 she no give dat man green light nai make dat man pore sansan 4 are garri Posted: at 7-07-2010 08:25 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
emmyluv01 at 7-07-2010 09:08 AM (14 years ago) (m) Absolute stupidity of the organization.... Posted: at 7-07-2010 09:08 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
u fit go tell dem urself Posted: at 7-07-2010 09:35 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
:if she marry cleaner wetin be their own palava. nija men make you fear Godooooooo!
dolydat
MEET ME IN MY OFFICE NOW Posted: at 7-07-2010 10:33 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
joyfulaim at 13-07-2010 08:05 PM (14 years ago) (m) yes its true marrying a driver is far too extreme, and too low class for her to do , she no get shame ????
Na wa for you o, people like you can't stay in europe, you can only stay where oppressors rule. Posted: at 13-07-2010 08:05 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
naziy at 13-07-2010 09:56 PM (14 years ago) (m) This is not a suprise.nor the first person 2 loose her job 4 no just cause.we ar in 9ja.a country that exist in theory. Posted: at 13-07-2010 09:56 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |