What Is Wrong With This Photo? (Fashion Madness Edition)

Date: 03-08-2015 10:07 pm (8 years ago) | Author: Daniel Bosai
[1] 2
- at 3-08-2015 10:07 PM (8 years ago)
Online (m)
Shes cute, but that outfit though! makes my stomach churn! you?


Posted: at 3-08-2015 10:07 PM (8 years ago) | Addicted Hero
- dareper at 3-08-2015 10:17 PM (8 years ago)
(m)
Her life, abeg beneno kill the light for me I want to make love with my babe.
Posted: at 3-08-2015 10:17 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- beneno at 3-08-2015 11:34 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: dareper on  3-08-2015 10:17 PM
Her life, abeg beneno kill the light for me I want to make love with my babe.
my guy ni still the same babe wey i see with u last week wey ezima full her face ?  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 3-08-2015 11:34 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- beneno at 3-08-2015 11:40 PM (8 years ago)
(m)
but the yansh fresh and smooth sha,no be some yansh wey krokro,sweety,ringworm and ezima go dey fight for who go be the Majority Leader.
Posted: at 3-08-2015 11:40 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chealseafc at 3-08-2015 11:48 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: dareper on  3-08-2015 10:17 PM
Her life, abeg beneno kill the light for me I want to make love with my babe.

dis two sef!.
i beg make una no dey carry una fight enter dis forum i beg.
dareper wan do, beneno too wan do.
who first do na?. Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 3-08-2015 11:48 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- PoliticxGuru at 4-08-2015 12:18 AM (8 years ago)
(m)
trash
Posted: at 4-08-2015 12:18 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- owoeyef1 at 4-08-2015 03:28 AM (8 years ago)
(m)
Dareper, What is your Pin?
Posted: at 4-08-2015 03:28 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- winace at 4-08-2015 04:57 AM (8 years ago)
(f)
Naija thg go different. Dis style is invogue and was majorly worn at d awards but d oyinbos didn't go naked like dis.
Posted: at 4-08-2015 04:57 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 4-08-2015 05:59 AM (8 years ago)
(m)
if she like make she no wear anything at all....na her own madness be dat

Posted: at 4-08-2015 05:59 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Wysetots at 4-08-2015 06:07 AM (8 years ago)
(m)
Wahala dey ooo
Posted: at 4-08-2015 06:07 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickman2 at 4-08-2015 06:09 AM (8 years ago)
(m)
her pant size is too big
Posted: at 4-08-2015 06:09 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Spatacuss at 4-08-2015 06:33 AM (8 years ago)
(m)
SEE CALAMITY.... Anyway na her money, her clothe, her honey pot, her wahala, her life but she they remember say There is God ooooo
Posted: at 4-08-2015 06:33 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- civictayo4great at 4-08-2015 08:51 AM (8 years ago)
(m)
Na wetin she like
Posted: at 4-08-2015 08:51 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- dis4real at 4-08-2015 09:15 AM (8 years ago)
(f)
Na her wahala
Posted: at 4-08-2015 09:15 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- edpete at 4-08-2015 10:53 AM (8 years ago)
(m)
Who is this upgraded ashawo naa, next!
Posted: at 4-08-2015 10:53 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- nametalkam at 4-08-2015 11:00 AM (8 years ago)
Online (m)
Gbese re o!

Posted: at 4-08-2015 11:00 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- echeeche at 4-08-2015 04:24 PM (8 years ago)
(m)
Ashawo people
Posted: at 4-08-2015 04:24 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- emmanuelokek at 4-08-2015 05:09 PM (8 years ago)
(m)
does she  has nafdac number 4 prostitution
Posted: at 4-08-2015 05:09 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- SOGaiya at 4-08-2015 10:42 PM (8 years ago)
(m)
who cares?
Posted: at 4-08-2015 10:42 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sweetypweety at 5-08-2015 06:23 AM (8 years ago)
(f)
Naija! We don't copy gud things ever. Na so so bad bad things we sabi copy
Posted: at 5-08-2015 06:23 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2