One storey building (Page 2)

Date: 01-10-2015 2:23 pm (8 years ago) | Author: Digitalman
1 [2] 3 4 5
- zeigbo at 5-10-2015 05:13 PM (8 years ago)
(m)
 huh

Posted: at 5-10-2015 05:13 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 5-10-2015 10:02 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on  4-10-2015 06:57 PM
glad u alive and okay Cheesy Cool

I dey gree die??

Posted: at 5-10-2015 10:02 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 6-10-2015 08:02 AM (8 years ago)
(m)
Who knows

Posted: at 6-10-2015 08:02 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mary11 at 6-10-2015 11:44 AM (8 years ago)
(m)
Ofcus that one sef na one storey abi poster Wetin we go call am

Posted: at 6-10-2015 11:44 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 6-10-2015 05:13 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  3-10-2015 11:01 PM
willieieponga, afa na? I don show but I never show finish
We go wait for u no mata how long e go take cos we need u here..
Posted: at 6-10-2015 05:13 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 6-10-2015 07:52 PM (8 years ago)
(f)
skypon abeg u try if nobody praise me i praise you... but em we d toilet?
Posted: at 6-10-2015 07:52 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 6-10-2015 10:24 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on  6-10-2015 08:02 AM
Who knows

i know Cheesy Cheesy

Posted: at 6-10-2015 10:24 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-10-2015 10:25 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: mary11 on  6-10-2015 11:44 AM
Ofcus that one sef na one storey abi poster Wetin we go call am

if na me i go call am one building storey Grin

Posted: at 6-10-2015 10:25 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-10-2015 10:27 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on  6-10-2015 05:13 PM
We go wait for u no mata how long e go take cos we need u here..
broda shey una no go use me do juju sha? Undecided Undecided

Posted: at 6-10-2015 10:27 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-10-2015 10:28 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  6-10-2015 07:52 PM
skypon abeg u try if nobody praise me i praise you... but em we d toilet?
haaaaaaaa see this babe sha? u still dey?
well the toilet dey untop of the house sha, na modern method be that Shocked Shocked

Posted: at 6-10-2015 10:28 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickieponga at 6-10-2015 10:31 PM (8 years ago)
(m)
Hahahahahaha
Juju ke, i dey look for franel
somebody say e go holiday me i wan no who dash am holiday.
Cos no houseboy of mine is allowed holiday until i say so...
Na franel be d person wey we wan use for juju...
I don agree d amount wit babalawo...
Chai, e be like say somebody don tell am...
Posted: at 6-10-2015 10:31 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 6-10-2015 10:43 PM (8 years ago)
(f)
OLE
Posted: at 6-10-2015 10:43 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 6-10-2015 11:22 PM (8 years ago)
(m)
huh

Posted: at 6-10-2015 11:22 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 7-10-2015 05:07 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on  6-10-2015 10:31 PM
Hahahahahaha
Juju ke, i dey look for franel
somebody say e go holiday me i wan no who dash am holiday.
Cos no houseboy of mine is allowed holiday until i say so...
Na franel be d person wey we wan use for juju...
I don agree d amount wit babalawo...
Chai, e be like say somebody don tell am...
Who be franel? Him head dey bring money?

Posted: at 7-10-2015 05:07 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 7-10-2015 05:09 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on  6-10-2015 10:43 PM
OLE
Who? Why? When? How?

Posted: at 7-10-2015 05:09 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 7-10-2015 05:54 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  6-10-2015 10:28 PM
haaaaaaaa see this babe sha? u still dey?
well the toilet dey untop of the house sha, na modern method be that Shocked Shocked

 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy i still dey wetin person go do
Posted: at 7-10-2015 05:54 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 7-10-2015 05:56 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: dickieponga on  6-10-2015 10:31 PM
Hahahahahaha
Juju ke, i dey look for franel
somebody say e go holiday me i wan no who dash am holiday.
Cos no houseboy of mine is allowed holiday until i say so...
Na franel be d person wey we wan use for juju...
I don agree d amount wit babalawo...
Chai, e be like say somebody don tell am...

na naira abi na dollar abi na euro you wan use am for?
Posted: at 7-10-2015 05:56 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 7-10-2015 07:47 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  7-10-2015 05:54 PM
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy i still dey wetin person go do
Na wa o. How many pikin u don born for naijapals put?

Posted: at 7-10-2015 07:47 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 7-10-2015 07:48 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  7-10-2015 05:56 PM
na naira abi na dollar abi na euro you wan use am for?
Ehn ask am abeg

Posted: at 7-10-2015 07:48 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickieponga at 7-10-2015 10:24 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  7-10-2015 05:56 PM
na naira abi na dollar abi na euro you wan use am for?

Na £...
Posted: at 7-10-2015 10:24 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Remi Tinubu Receives First Female Nigerian-British Military Academy Graduate In Aso Rock

  2. Tragedy As Young Zambian Woman Commits Suicide Over Debt

  3. How Siblings Flog Teacher And Lock Up Admin Officer For Disciplining Their Brother In PH

  4. "Nigeria Is Setting Dangerous Precedent For International Businesses" - Binance CEO Slams FG

  5. Nigerian Lady Sparks Outrage As She Shares Video Of Banga Rice, Chicken She Bought For N150k

  6. Delta Police Debunks Shooting At Protesters For Assaulting An Officer

  7. Celebrities, Fans Celebrate Actor, Junior Pope’s Posthumous Birthday

  8. 'I’m Receiving Death Threats For Criticizing Wizkid' - Nasboi Cries Out

  9. Nigerians React To Tinubu-Led Administration’s Cybersecurity Levy

  10. A Lot Of Single Ladies Are In Love With Someone That Won't Marry Them - Pastor Kingsley Okonkwo

  11. VIDEO Singer, Rema Celebrates 24th Birthday In Style In Los Angeles


THIS WEEK
  1. Moment Canadian Mayor Praises Tinubu For Work Done in Lagos While Honouring Peter Obi at Event

  2. Following CBN Directive, OPay, Palmpay, Others Clamps Down On Crypto

  3. Onanuga Shares A Post Alleging Peter Obi Demarkets Nigeria, Calls Him ‘Bitter Obi'

  4. Yvonne Jegede Reveals The Truth About Colleague, Mercy Johnson, While Calling Her Out (Video)

  5. Father-in-Law Of Wofai Fada, Engineer Kunle Cole Gives Reasons For Son’s Wedding Rejection

  6. Soldier, Abdullahi Ismail Dismissed From The Nigerian Army For Sleeping With Colleague’s Wife

  7. Primate Ayodele Issues Warning To Tinubu, Predicts Northern Opposition To Presidential Ambition

  8. Houseboy - Angela Okorie Fires Back At Mercy Johnson's Husband After His Post on 'Mad People'

  9. Actors In Nollywood Films Used To Be Cast Based On Social Media Followers – Uzor Arukwe

  10. Ipswich Town Promoted to The Premier League After 22 Years


TOP MEMBERS: