One storey building (Page 2)

Date: 01-10-2015 2:23 pm (8 years ago) | Author: Digitalman
1 [2] 3 4 5
- zeigbo at 5-10-2015 05:13 PM (8 years ago)
(m)
 huh

Posted: at 5-10-2015 05:13 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 5-10-2015 10:02 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on  4-10-2015 06:57 PM
glad u alive and okay Cheesy Cool

I dey gree die??

Posted: at 5-10-2015 10:02 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 6-10-2015 08:02 AM (8 years ago)
(m)
Who knows

Posted: at 6-10-2015 08:02 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mary11 at 6-10-2015 11:44 AM (8 years ago)
(m)
Ofcus that one sef na one storey abi poster Wetin we go call am

Posted: at 6-10-2015 11:44 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 6-10-2015 05:13 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  3-10-2015 11:01 PM
willieieponga, afa na? I don show but I never show finish
We go wait for u no mata how long e go take cos we need u here..
Posted: at 6-10-2015 05:13 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 6-10-2015 07:52 PM (8 years ago)
(f)
skypon abeg u try if nobody praise me i praise you... but em we d toilet?
Posted: at 6-10-2015 07:52 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 6-10-2015 10:24 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on  6-10-2015 08:02 AM
Who knows

i know Cheesy Cheesy

Posted: at 6-10-2015 10:24 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-10-2015 10:25 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: mary11 on  6-10-2015 11:44 AM
Ofcus that one sef na one storey abi poster Wetin we go call am

if na me i go call am one building storey Grin

Posted: at 6-10-2015 10:25 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-10-2015 10:27 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on  6-10-2015 05:13 PM
We go wait for u no mata how long e go take cos we need u here..
broda shey una no go use me do juju sha? Undecided Undecided

Posted: at 6-10-2015 10:27 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-10-2015 10:28 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  6-10-2015 07:52 PM
skypon abeg u try if nobody praise me i praise you... but em we d toilet?
haaaaaaaa see this babe sha? u still dey?
well the toilet dey untop of the house sha, na modern method be that Shocked Shocked

Posted: at 6-10-2015 10:28 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickieponga at 6-10-2015 10:31 PM (8 years ago)
(m)
Hahahahahaha
Juju ke, i dey look for franel
somebody say e go holiday me i wan no who dash am holiday.
Cos no houseboy of mine is allowed holiday until i say so...
Na franel be d person wey we wan use for juju...
I don agree d amount wit babalawo...
Chai, e be like say somebody don tell am...
Posted: at 6-10-2015 10:31 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 6-10-2015 10:43 PM (8 years ago)
(f)
OLE
Posted: at 6-10-2015 10:43 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 6-10-2015 11:22 PM (8 years ago)
(m)
huh

Posted: at 6-10-2015 11:22 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 7-10-2015 05:07 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on  6-10-2015 10:31 PM
Hahahahahaha
Juju ke, i dey look for franel
somebody say e go holiday me i wan no who dash am holiday.
Cos no houseboy of mine is allowed holiday until i say so...
Na franel be d person wey we wan use for juju...
I don agree d amount wit babalawo...
Chai, e be like say somebody don tell am...
Who be franel? Him head dey bring money?

Posted: at 7-10-2015 05:07 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 7-10-2015 05:09 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on  6-10-2015 10:43 PM
OLE
Who? Why? When? How?

Posted: at 7-10-2015 05:09 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 7-10-2015 05:54 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  6-10-2015 10:28 PM
haaaaaaaa see this babe sha? u still dey?
well the toilet dey untop of the house sha, na modern method be that Shocked Shocked

 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy i still dey wetin person go do
Posted: at 7-10-2015 05:54 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 7-10-2015 05:56 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: dickieponga on  6-10-2015 10:31 PM
Hahahahahaha
Juju ke, i dey look for franel
somebody say e go holiday me i wan no who dash am holiday.
Cos no houseboy of mine is allowed holiday until i say so...
Na franel be d person wey we wan use for juju...
I don agree d amount wit babalawo...
Chai, e be like say somebody don tell am...

na naira abi na dollar abi na euro you wan use am for?
Posted: at 7-10-2015 05:56 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 7-10-2015 07:47 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  7-10-2015 05:54 PM
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy i still dey wetin person go do
Na wa o. How many pikin u don born for naijapals put?

Posted: at 7-10-2015 07:47 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 7-10-2015 07:48 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  7-10-2015 05:56 PM
na naira abi na dollar abi na euro you wan use am for?
Ehn ask am abeg

Posted: at 7-10-2015 07:48 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickieponga at 7-10-2015 10:24 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  7-10-2015 05:56 PM
na naira abi na dollar abi na euro you wan use am for?

Na £...
Posted: at 7-10-2015 10:24 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5