Does HIV exists (Page 6)

Date: 06-08-2008 7:46 am (15 years ago) | Author: Vincent Iyke
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 15
- Saintty at 5-09-2008 07:12 PM (15 years ago)
(m)
@ Kenne
why are u so interested in my runs with Philo to the extent of wanting to know the date
Posted: at 5-09-2008 07:12 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Kennee at 5-09-2008 07:21 PM (15 years ago)
(m)
Why l no go wan know? See Question

Posted: at 5-09-2008 07:21 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- philomena87 at 5-09-2008 08:16 PM (15 years ago)
(f)
loll
Posted: at 5-09-2008 08:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- darkocean002 at 5-09-2008 08:33 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Saintty on  5-09-2008 05:55 PM
Quote from: darkocean002 on  5-09-2008 03:27 PM
Quote from: Saintty on  4-09-2008 08:38 AM
Quote from: darkocean002 on  3-09-2008 10:25 PM
Go to Kenya for a couple of days, come back and tell your exprience
Darkocean002 my G, why Kenya and not Afganistan

Kenya people dey carry HIV pass Afganistan, dem no really dey fck for Afganistan

Are u saying from self experience or hearsay?

how can it be from exprience, na pure hear say. wetin man wan find go Afganistan. me no be US Marine now
Posted: at 5-09-2008 08:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Saintty at 8-09-2008 05:51 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Kennee on  5-09-2008 07:21 PM
Why l no go wan know? See Question

Continue to ponk nose na here u go stay and the thing go happen for your back and even face self
Posted: at 8-09-2008 05:51 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Kennee at 8-09-2008 08:13 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Saintty on  8-09-2008 05:51 PM
Quote from: Kennee on  5-09-2008 07:21 PM
Why l no go wan know? See Question

Continue to ponk nose na here u go stay and the thing go happen for your back and even face self

OK oo, l dey watch

Posted: at 8-09-2008 08:13 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- darkocean002 at 9-09-2008 12:38 AM (15 years ago)
(m)
do not skin dive, always protect urself.. if not, abstain
Posted: at 9-09-2008 12:38 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Saintty at 9-09-2008 08:41 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: darkocean002 on  9-09-2008 12:38 AM
do not skin dive, always protect urself.. if not, abstain

Good advice man, but if in a haste
Posted: at 9-09-2008 08:41 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- mazi at 9-09-2008 04:30 PM (15 years ago)
(m)
i hv told u guys...there's nothing like hiv/aids....it's extremely acute malaria....wen it has eaten up ur system and break down all ur immune system.
Posted: at 9-09-2008 04:30 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- SAmyrocko at 9-09-2008 04:47 PM (15 years ago)
(m)
Hmmmm. Acute indeed..  Shocked Shocked No use umbrella go play like dat.. nd see wat'll happen to you.

Posted: at 9-09-2008 04:47 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Saintty at 9-09-2008 05:09 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: SAmyrocko on  9-09-2008 04:47 PM
Hmmmm. Acute indeed..  Shocked Shocked No use umbrella go play like dat.. nd see wat'll happen to you.

You too dey fear fear
Posted: at 9-09-2008 05:09 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- philomena87 at 9-09-2008 06:01 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Saintty on  9-09-2008 05:09 PM
Quote from: SAmyrocko on  9-09-2008 04:47 PM
Hmmmm. Acute indeed..  Shocked Shocked No use umbrella go play like dat.. nd see wat'll happen to you.

You too dey fear fear

how he no go fear ...   Grin Grin Grin
abi u no dey fear too  Tongue Grin Wink
Posted: at 9-09-2008 06:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- SAmyrocko at 9-09-2008 06:04 PM (15 years ago)
(m)
Abeg help me ask them ooo. me my life dey sweet me oo.

Posted: at 9-09-2008 06:04 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Saintty at 9-09-2008 06:06 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: philomena87 on  9-09-2008 06:01 PM
Quote from: Saintty on  9-09-2008 05:09 PM
Quote from: SAmyrocko on  9-09-2008 04:47 PM
Hmmmm. Acute indeed..  Shocked Shocked No use umbrella go play like dat.. nd see wat'll happen to you.

You too dey fear fear

how he no go fear ...   Grin Grin Grin
abi u no dey fear too  Tongue Grin Wink

@Philo
Ok naim be the latest wey u won dey side against me
Posted: at 9-09-2008 06:06 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- philomena87 at 9-09-2008 06:10 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Saintty on  9-09-2008 06:06 PM
Quote from: philomena87 on  9-09-2008 06:01 PM
Quote from: Saintty on  9-09-2008 05:09 PM
Quote from: SAmyrocko on  9-09-2008 04:47 PM
Hmmmm. Acute indeed..  Shocked Shocked No use umbrella go play like dat.. nd see wat'll happen to you.

You too dey fear fear

how he no go fear ...   Grin Grin Grin
abi u no dey fear too  Tongue Grin Wink

@Philo
Ok naim be the latest wey u won dey side against me

sorry na
im just spoken the truth  Grin Grin Grin
Posted: at 9-09-2008 06:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Saintty at 9-09-2008 06:11 PM (15 years ago)
(m)
@ Philo
that is a good one from u, that is my lady
Posted: at 9-09-2008 06:11 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- philomena87 at 9-09-2008 06:13 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Saintty on  9-09-2008 06:11 PM
@ Philo
that is a good one from u, that is my lady

 Cheesy Wink Kiss
Posted: at 9-09-2008 06:13 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 9-09-2008 06:16 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Saintty on  9-09-2008 06:06 PM
Quote from: philomena87 on  9-09-2008 06:01 PM
Quote from: Saintty on  9-09-2008 05:09 PM
Quote from: SAmyrocko on  9-09-2008 04:47 PM
Hmmmm. Acute indeed..  Shocked Shocked No use umbrella go play like dat.. nd see wat'll happen to you.

You too dey fear fear

how he no go fear ...   Grin Grin Grin
abi u no dey fear too  Tongue Grin Wink

@Philo
Ok naim be the latest wey u won dey side against me

 Grin Grin Grin

Posted: at 9-09-2008 06:16 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Saintty at 9-09-2008 06:21 PM (15 years ago)
(m)
Kenne wetin dey make u  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 9-09-2008 06:21 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- mazi at 12-09-2008 10:25 AM (15 years ago)
(m)
if na man tell u dat....u 4 take mouth finish am....see am now...instead u dey praise am....woman wrapper.
Posted: at 12-09-2008 10:25 AM (15 years ago) | Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 15

fire TRENDING GISTS fire