Kennee at 2-09-2008 09:12 PM (16 years ago) (m) MeSef l dey wait for the Answer
wait for wetin... Una Date Na
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 2-09-2008 09:12 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Saintty at 3-09-2008 09:03 AM (16 years ago) (m) MeSef l dey wait for the Answer
wait for wetin... Una Date Na @Kenne Wetin concern you with me and my philo aproko u no go mind ur business Posted: at 3-09-2008 09:03 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mazi at 3-09-2008 10:23 AM (16 years ago) (m) philo wot r u doing to dis guys dat some want to or feel like dying? Posted: at 3-09-2008 10:23 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Saintty at 3-09-2008 05:55 PM (16 years ago) (m) philo wot r u doing to dis guys dat some want to or feel like dying?
U can't understand bcos you are not in the shoes Posted: at 3-09-2008 05:55 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennee at 3-09-2008 06:05 PM (16 years ago) (m) philo wot r u doing to dis guys dat some want to or feel like dying?
U can't understand bcos you are not in the shoes Abi? He No go Understand Na We Dey Feel am
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 3-09-2008 06:05 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
luvbug at 3-09-2008 06:10 PM (16 years ago) (m) my brother the virus is real is just that, am having problem with professor osotimein, the NACA director who is using the problem to enrich his pocket while many r gone without care. maybe EFCC should visit his profile n leave former Oyo state governor alone Posted: at 3-09-2008 06:10 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Go to Kenya for a couple of days, come back and tell your exprience Posted: at 3-09-2008 10:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mazi at 4-09-2008 07:32 AM (16 years ago) (m) philo wot r u doing to dis guys dat some want to or feel like dying?
U can't understand bcos you are not in the shoes Abi? He No go Understand Na We Dey Feel am wot r u feeling....hiv? Posted: at 4-09-2008 07:32 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Saintty at 4-09-2008 08:38 AM (16 years ago) (m) Go to Kenya for a couple of days, come back and tell your exprience
Darkocean002 my G, why Kenya and not Afganistan Posted: at 4-09-2008 08:38 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennee at 4-09-2008 09:18 PM (16 years ago) (m) philo wot r u doing to dis guys dat some want to or feel like dying?
U can't understand bcos you are not in the shoes Abi? He No go Understand Na We Dey Feel am wot r u feeling....hiv?   LOLLLL
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 4-09-2008 09:18 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Go to Kenya for a couple of days, come back and tell your exprience
Darkocean002 my G, why Kenya and not Afganistan Kenya people dey carry HIV pass Afganistan, dem no really dey fck for Afganistan Posted: at 5-09-2008 03:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Saintty at 5-09-2008 05:55 PM (16 years ago) (m) Go to Kenya for a couple of days, come back and tell your exprience
Darkocean002 my G, why Kenya and not Afganistan Kenya people dey carry HIV pass Afganistan, dem no really dey fck for Afganistan Are u saying from self experience or hearsay? Posted: at 5-09-2008 05:55 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
MeSef l dey wait for the Answer
wait for wetin... Una Date Na wen Posted: at 5-09-2008 06:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
philo wot r u doing to dis guys dat some want to or feel like dying?
i no dey do anytin oooo.... na only dem dey see or know wetin dey sweet dem... for my side... lol.. inshort u no go know maybe na di sugar weh i dey dem na em dey make dem come for more...  Posted: at 5-09-2008 06:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Saintty at 5-09-2008 06:17 PM (16 years ago) (m) @ Philo, How many of us now, tell me what exactly do you want from this issue, is it murder or suicide Posted: at 5-09-2008 06:17 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
@ Philo, How many of us now, tell me what exactly do you want from this issue, is it murder or suicide
i want peace and love ooo... not war abeg : Posted: at 5-09-2008 06:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 5-09-2008 06:50 PM (16 years ago) (m) MeSef l dey wait for the Answer
wait for wetin... Una Date Na wen  Why udey ask me, No be The Date Una two Dey arrange Come Since?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 5-09-2008 06:50 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
MeSef l dey wait for the Answer
wait for wetin... Una Date Na wen  Why udey ask me, No be The Date Una two Dey arrange Come Since? who tell u tat one Posted: at 5-09-2008 06:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 5-09-2008 07:06 PM (16 years ago) (m) MeSef l dey wait for the Answer
wait for wetin... Una Date Na wen  Why udey ask me, No be The Date Una two Dey arrange Come Since? who tell u tat one  D Thread Told Me
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 5-09-2008 07:06 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
u see wrong ooo Posted: at 5-09-2008 07:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |