abeg oooo... Posted: at 18-01-2010 05:40 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
add12 at 18-01-2010 05:43 PM (14 years ago) (m) una even senior me 4 craze skool self Posted: at 18-01-2010 05:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
una even senior me 4 craze skool self make una see craze man dey differentiate between senior and junior.... Posted: at 18-01-2010 05:44 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 18-01-2010 05:46 PM (14 years ago) (m) lol
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 18-01-2010 05:46 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
teeco at 18-01-2010 05:56 PM (14 years ago) (m) people dey craze here
Posted: at 18-01-2010 05:56 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
add12 at 18-01-2010 05:57 PM (14 years ago) (m) una even senior me 4 craze skool self make una see craze man dey differentiate between senior and junior.... hay 2much craze dey ur body Posted: at 18-01-2010 05:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zolazola at 18-01-2010 06:17 PM (14 years ago) (m) About a HOUR A HOUR AGO
an hour ago?... okay, e never dey too late... make una give am garri with roasted lizard make him eat... am sure that would help. baba lawo!! Posted: at 18-01-2010 06:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zolazola at 18-01-2010 06:18 PM (14 years ago) (m) una even senior me 4 craze skool self make una see craze man dey differentiate between senior and junior.... hay 2much craze dey ur body seconded Posted: at 18-01-2010 06:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
add12 at 18-01-2010 06:20 PM (14 years ago) (m) see craze Posted: at 18-01-2010 06:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zolazola at 18-01-2010 06:22 PM (14 years ago) (m) see craze
hmm for where? Posted: at 18-01-2010 06:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
add12 at 18-01-2010 06:27 PM (14 years ago) (m) 4 funny hub Posted: at 18-01-2010 06:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
you wey get M C (Master of Craze) Degree for craze.... Posted: at 18-01-2010 06:30 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
zolazola at 18-01-2010 06:32 PM (14 years ago) (m) yes oh, that is why it is called funny Posted: at 18-01-2010 06:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zolazola at 18-01-2010 06:33 PM (14 years ago) (m) you wey get M C (Master of Craze) Degree for craze.... you go get DC you know what i mean? Posted: at 18-01-2010 06:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
add12 at 18-01-2010 06:36 PM (14 years ago) (m) you wey get M C (Master of Craze) Degree for craze.... u 1st na Posted: at 18-01-2010 06:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
you wey get M C (Master of Craze) Degree for craze.... u 1st na me first?... e be like say you fit sell elubo for BRT lane abi?.. Posted: at 18-01-2010 06:37 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
add12 at 18-01-2010 06:41 PM (14 years ago) (m) you wey get M C (Master of Craze) Degree for craze.... u 1st na me first?... e be like say you fit sell elubo for BRT lane abi?.. sorry i suppose to vex na Posted: at 18-01-2010 06:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahahahahahaha.... oya vex again make i see.... Posted: at 18-01-2010 06:42 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
add12 at 18-01-2010 06:44 PM (14 years ago) (m) Reply |
see as your face be sef.... Posted: at 18-01-2010 06:47 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |