First Photos From The On-Going CAF Awards Ft. D’banj, Nadia Buari, Omawumi And Others (Page 2)

Date: 07-01-2016 10:03 pm (8 years ago) | Author: Mister Jay Wonder
1 [2]
- Novic at 27-01-2016 09:48 AM (8 years ago)
(m)
all the prophet/s can lie, in 3
occasion like that dem done lie
when dem dey prophesy to me,
one useless one say i theif money
from the country i stay before that
na why i dey fear to go back say the person dey look for me to kill
me and nothing like that happen i
only decide not to go there but to
relocate and be with my family, the
same prophet say i dey hungry
say i never eat since morning, to catch am i say yes, him say nor be
say i dey fast na because say i nor
get money and that day i done eat
morning and afternoon food,
another one say the place wey i
dey work go soon carry me travle and me nor dey work for naija and
na traveler i abi on my own, some
accuse my family and some
accuse my wife family for not be
able to re-unit with my wife and
daughter, so you guys be wise and don't let them fool you because
after creating this fear in you the
nest thing is to start collecting
money from you for solution which
will turn out to worsten the situation
Posted: at 27-01-2016 09:48 AM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]