Posted: at | |
| |||||
There is something that is called constructive comment and tell you what? Among those listed, I think its only Oworen25 that truely deserved it. Reply
| |||||
Quote from: Bourn Identity on 1-02-2016 03:04 PM Chai, naijapals don 2on 2 sch wey we go dey construct comments as dem take disqualify u afta u don spend sleepless nite 4 here abi, BT na 4 were u leave ur brain as dem changam 2 voting overnight wey go count? Your English speaking is annoying. I have no word for you
| |||||
Big thanks to Naijapals, Everyone who voted for me and also a big shout out to all Nominees and eventual winners.... God bless you all. Reply#Ayodun1 don receive him payment. U Self Go Like Am...
| |||||
I hear u. Begin dey celebrate BT I tell u if naijapals move 4rm local woroworo league 2 Intl game, u no go smell am Reply
| |||||
Quote from: ngfineface on 2-02-2016 08:06 AM Your English speaking is annoying. I have no word for you No too vex, na so I dey take identify tins BT u mean say u sleep finish wake abi na hangover u con tell me say wetin I type na English speaking. U sef u dey try
| |||||
OK NOTED PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!! Reply
| |||||
I want to say a big thank u to NAIJAPALS management and crew for their kind gesture towards us. D money have been sent to my account. To all those who voted for me even though I didn't campaign, I say thank u. I go buy sweet for all of una from d money. For those who call it peanuts, well sometimes peanuts has wat it can buy u know.@Dareper and my other paddy here oya where we wan go flex d money. I dey wait. Reply
| |||||
Winace u deserve am no b lie, make I also follow u celebrate afta u transfer my own share of d peanut throu moneygram Reply
| |||||
Quote from: rukky paul urhobodoro on 2-02-2016 04:26 PM OK NOTED PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!! U try 4 dis talk o, na oga @ d top dey get dis kind yarn wey u talk so
| |||||
| |||||
naijapals, why e b say wen u dash dem peanut finish u no com make dem dey 4 title race na so we 2 no go c dem 4 here again? Una still get future so? Abi na only d peanut una dey think about, una no dey think of tomorrow? Reply
| |||||
Congratulations to the winners again Reply
| |||||
It's like no longer valid bcos Replymoney wey dem suppose use groove Christmas n new year na now una dey announce am, abeg make una change system.
| |||||
Congratulations t you all. Bravo!!! Reply
| |||||
Congratulations t you all. Bravo!!! Reply
| |||||
Congratulations t you all. Bravo!!! Reply
| |||||
Congratulations to you all. Bravo!!! Reply
| |||||
Congratulations to you all. Bravo!!! Reply
| |||||
Chai...is nt easy.. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot