rashjr at 3-02-2016 06:05 PM (8 years ago) (m) Abeg take it easy oo Posted: at 3-02-2016 06:05 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Junpyo at 3-02-2016 06:33 PM (8 years ago) (m) He most be gail by God grace. . . Unthinkabe being.
Which of the favor of Allah S.W.A will you deny. Posted: at 3-02-2016 06:33 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
lilchuks28 at 3-02-2016 07:13 PM (8 years ago) (m) I think I know this guy, I don see am before dey hulk gala & pure water for Kaduna and today he don dey protest. abeg go back to your pure water and gala busines. Posted: at 3-02-2016 07:13 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
akinmanchy at 3-02-2016 08:07 PM (8 years ago) (m) This guy is just looking for cheap publicity
Life na jeje so just try to take am softly Posted: at 3-02-2016 08:07 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Mopera at 3-02-2016 09:53 PM (8 years ago) (m) NO B ONLY SEY HE DEY SEEK ATTENTION, HIM DEY SICK2 , AS NAIJA ECONOMY DEY WOWO NOW , HIM NO GET MONEY 4 ASOKI N GROUNDNUT, HIM COME CARRY PLACARD GO N/ ASSEMBLY, WELL ME KNW SAY GOD THEY WATCH EVERYBODY. Posted: at 3-02-2016 09:53 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Wazubia at 3-02-2016 10:16 PM (8 years ago) (m) Dull brain syndrome (DBS) DEY WORRI THE GUY. Posted: at 3-02-2016 10:16 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
THIS MAN IS A BIG DISGRACE TO HIS FAMILY AND COMMUNITY AM VERY SURE ITS POVERTY THAT PUSH HIM TO THIS LIMIT...IS IT ONLY GEJ THAT LOOT NIGERIAN MONEY EVEN YOUR PRESENT PRESIDENT IS A BIG LOOTER WITH ALL HIS MINISTERS...AM SURE BUHARI AND HIS APC MEMBER WILL BUY YOUR STUNT SINCE THEY ARE MASTER OF PROPAGANDA...USELESS ABOKI WEY FOR GO FIND SMALL SHOP DEY COOK NODDLES AND SUYA HIM COME DEY EXPOSE HIM SELF U FOR NO PUT THAT WELDER SUN SHADE MAKE WE SEE YOUR FACE VERY WELL..EWU Posted: at 3-02-2016 11:21 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I hope dis man is mentally ok Posted: at 3-02-2016 11:22 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
litoulalu at 3-02-2016 11:44 PM (8 years ago) (m) you are the fools for those that are calling the man names. the man is fully right for what he did. what did GEJ even do for the country of nigeria when he was in office can someone answer that. this is why i so much love egypt, morocco, and the white man's country. once the government bring out a law and the people don't like the law you see all of them in the street men & women, boys & girls protest then the government we stop the law or they change it. but for 9ja u see the fools saying its not my business. why we the government keep using u people in that country... Posted: at 3-02-2016 11:44 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
princedafe at 4-02-2016 01:22 AM (8 years ago) (m) Another Senseless post Posted: at 4-02-2016 01:22 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Asterimou at 4-02-2016 01:33 AM (8 years ago) (m) I don't think he is an attention seeker. Every human being has a reason for what they do. Sometimes, it takes the action of just one man for greater things to happen Posted: at 4-02-2016 01:33 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sonofman25 at 4-02-2016 05:01 AM (8 years ago) (m) I don't think he is an attention seeker. Every human being has a reason for what they do. Sometimes, it takes the action of just one man for greater things to happen
my dear most pple can't c beyond sentiment. Posted: at 4-02-2016 05:01 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
there is no evidence that GEG diverted funds, you dont just arrest somebody like that without proof of evidence against the person. Posted: at 4-02-2016 08:33 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
looking for job in style Posted: at 4-02-2016 01:43 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okatee at 6-02-2016 01:15 AM (8 years ago) (m) OGA, I SUPPORT U. ARREST GUDLUCK. Posted: at 6-02-2016 01:15 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mopera at 6-02-2016 11:48 AM (8 years ago) (m) yeye man,if you like ,paint all your body with arrest oga jonathan go stand for aso rock,who get your madness time,Akari ogoli,Anumpama,No go get something doing or you wan rob nass members,oboy na you finish yourself oo. my word to u is that you should take heart. Posted: at 6-02-2016 11:48 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mopera at 6-02-2016 11:48 AM (8 years ago) (m) yeye man,if you like ,paint all your body with arrest oga jonathan go stand for aso rock,who get your madness time,Akari ogoli,Anumpama,No go get something doing or you wan rob nass members,oboy na you finish yourself oo. my word to u is that you should take heart. Posted: at 6-02-2016 11:48 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 15-02-2016 02:14 PM (8 years ago) (m) WINACE MY SIS U DEY SEE WELL WELLOO, NO B ONLY SEY HE DEY SEEK ATTENTION, HIM DEY SICK2 , AS NAIJA ECONOMY DEY WOWO NOW , HIM NO GET MONEY 4 ASOKI N GROUNDNUT, HIM COME CARRY PLACARD GO N/ ASSEMBLY.NA MONEY HIM DEY BEG THERE.DE BIGGEST FULL EVA SEEN Posted: at 15-02-2016 02:14 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |