Posted: at | |
| |||||
This appointment dose not make sense a Yoruba man in Igbo land Reply
| |||||
Noted! Reply
| |||||
This Buhari is a Devil!!! His days are numbered. Ekwensu! Reply
| |||||
Hmm. Congratulations shaa Reply
| |||||
iku baba ye ye Reply
| |||||
I no fit reply all of una nw as I dey board meeting so, maybe later. BT 1 tin wey still dey surprise me na say plenty boku people wey dey claim graduate, some even write novel to express demsef, as in to show or tell us say buhari dey craze. ReplyWell, I no send una message, naijapals no send una message BT unfortunately, una use una hand tells say na ashawo n agbero una do 4 sch. Almost all of una no no A to Z, dat 1 far sef, una no no A to D. abi na lock dem lock all of una 4 one place no com dey expose? Even if, una no dey watch news? 1) Una b disgrace to Nigeria as a whole 2) Una b disgrace to una Biafra craze papa dem. 3) Una b disgrace to igbos wey believe in Nigeria 4) Una b disgrace to ur sef n d person wey send u go sch, cos na fly una take fly d school. If any chronic moronic morons get issues with d above make im speak nw or forever....
| |||||
congrats ooni. Reply
| |||||
haaaa I can't believe ethnic sentiment can make youth ( so called leaders of tomorrow) so dumb and stupid like this, my fellow youth don't know the difference btwn chancellor and vice Chancellor, my fellow youth don't know that a chancellor is just a ceremonial figure head, mostly chosen from one zone to another just as an honour, go and check all federal federal universities in Nigeria maybe it will change your dumb view and don't allow sentiment to kill you, mind you thats how it has been don't in the past, it didn't start with this regime oooo.... Reply
| |||||
HMMMMM..........Baba we no dey understand you again ooo Reply
| |||||
Quote from: Gabriel oluwaseun on 19-02-2016 11:54 PM haaaa I can't believe ethnic sentiment can make youth ( so called leaders of tomorrow) so dumb and stupid like this, my fellow youth don't know the difference btwn chancellor and vice Chancellor, my fellow youth don't know that a chancellor is just a ceremonial figure head, mostly chosen from one zone to another just as an honour, go and check all federal federal universities in Nigeria maybe it will change your dumb view and don't allow sentiment to kill you, mind you thats how it has been don't in the past, it didn't start with this regime oooo.... don't mind them,.....they are stark illiterates. go to their towns and villages and see if you will find a non native that was allowed to own a house.
| |||||
Me no no y Biafra morons dey do like say na dem get all d sense BT unfortunately, d bird 4 my house get sense pass dese monkeys? B4 late Oni of Ife, Oba Okunade Sijuade of Osun state passed away, former President Goodluck Jonathan make am Chancellor 4 dat same UNN, Nsukka BT dem no no, idiotic idiots, moronic morons, foolish FOOL, melon dead maggots brain biafrans. Bunch of imbeciles!!!!!!!!!! Reply
| |||||
Quote from: victor on 20-02-2016 07:25 PM don't mind them,.....they are stark illiterates. go to their towns and villages and see if you will find a non native that Even mad goats wey dey chop paper sabi book pass all of dem, smh..was allowed to own a house. Cool headed Igbo people wey never dey alert and d stark illiterates olodority Biafra brainwashed moronic morons wey dey talk rubbish all d time. Oya, make una c Igbo Chancellors 1) Obi of Onitsha, Igwe Alfred Achebe (Anambra), - Ahmadu Bello University, Zaria 2) Asagba of Asaba, Chike Edozien (Delta), - Federal University, Gashua (Yobe) 3) Isuoha 1 of Ohaisu, Afikpo, Ezeogu Engr. Ewa Elechi (Ebonyi), - Federal University, Gusau (Zamfara) 4) Obi of Obinugwu, Orju, Eze Cletus Ikechukwu Ilomuanya (Imo), - Federal University, Birnin Kebbi. 5) Eze Eberechi M. Dick (Abia), - University of Abuja 6) Bucko Igbo Chancellors wey don dey 4 north & west wey I no put here Make una go bush go sleep, stark illiterates. Biafra my yansh..
| |||||
Another senseless act Reply
| |||||
Quote from: mr gogo on 18-02-2016 09:46 PM ONLY IN NIGERIA, WHERE OBA DEY WORK lols
| |||||
Quote from: Hassan Rasheed link=topic=283416.msg4702058#msg4702058 date=1455828561 Mtcheww another senseless appointment abi ooooo
| |||||
Quote from: Emma Uchenna on 18-02-2016 10:08 PM heheheh.....na wa ooooo... yes ooooooo sure this wil work out for UNN.... well the ooni na correct guy....sha.... congrat kabeyesi
| |||||
Quote from: Bamidele adesoye george on 18-02-2016 10:28 PM Congratz Oni but how you wan take dey manage your people stil dey go work?I no expect you to embrace that appointment. I wonder oooooo
| |||||
This man like people wey they travel like am Reply
| |||||
Foolish post 4 d wrng person...wetin concern oba wth Vc Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)