Aiteos at 24-05-2010 01:59 PM (14 years ago) (m) Where did you get the info from?
Hlp me ask ohh. Nicole has no bif with Timaya Posted: at 24-05-2010 01:59 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
abeg no dey give us all this yeye rumour wey go dey disturb the atmosphere............Nicho dey aite nothin do am and Timaya dey in side nothin happen........so......i dey wait for anoda rumour my rumour carrier.................peace to ma peeps............... Posted: at 24-05-2010 03:28 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
IGWEBUIKEo at 27-05-2010 06:19 AM (14 years ago) (m) I THINK YA'ALL NEED SUMTHING THAT WILL KEEP YA BUSY,COME ON GUYS LOOK AT WHAT SOME FOOLIS GUY CAIN IN HIS HREAT AND TRY TO GET ATTENTION...WHO EVER DIE SHOULD DIE AND PEOPLE ARE MET TO DIE WEATHER BY GUN,BOMB BUT STOP SPOILING TIMAYA'S NAME GUY OR NA HOW U 2 WANNA MAKE UR OWN NAME BE THING............ Posted: at 27-05-2010 06:19 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
iyke1 at 27-05-2010 09:07 PM (14 years ago) (m) u hear say come post am, wey u no dey sure be4 u post Posted: at 27-05-2010 09:07 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ndjoe at 29-05-2010 01:44 AM (14 years ago) (m) hmm passing
fine girl where you dey pass go Posted: at 29-05-2010 01:44 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Santuous at 31-05-2010 07:54 AM (14 years ago) (m) Let d police finish dere investigation. Posted: at 31-05-2010 07:54 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
esonu at 3-06-2010 07:31 PM (14 years ago) (m) lol
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 3-06-2010 07:31 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Andrew4u at 3-06-2010 08:38 PM (14 years ago) (m) If anything happend to Timaya in that issue. I will not atke it easy with gossipers. Please keep your mouth short; Timaya is innocent in that issue; carry go broda love you; best among all;Timaya Posted: at 3-06-2010 08:38 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
esonu at 4-06-2010 06:42 PM (14 years ago) (m) ok
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 4-06-2010 06:42 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Mr-World at 4-06-2010 07:57 PM (14 years ago) (m) i wan make that stupid NICO GRAVITY just die comot
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 4-06-2010 07:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
esonu at 5-06-2010 01:15 PM (14 years ago) (m) hahaha
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 5-06-2010 01:15 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
aliaaz at 6-06-2010 09:26 AM (14 years ago) (m) ok sir.
They closed the door but that ain't stop me from coming in  ;) Posted: at 6-06-2010 09:26 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fablex at 8-06-2010 01:22 PM (14 years ago) (m) why people dey talk wetin their eyes nor see,gravity is alive,mak una stop to dey carry rumour round mak God nor go seal una mouth. Posted: at 8-06-2010 01:22 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Azibanator at 8-06-2010 01:26 PM (14 years ago) (m) Bros na only God oh! Posted: at 8-06-2010 01:26 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Azibanator at 8-06-2010 01:38 PM (14 years ago) (m) Well if it happen then he deserved it, even more. Posted: at 8-06-2010 01:38 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
iyke1 at 9-06-2010 04:19 PM (14 years ago) (m) why?  ?? Posted: at 9-06-2010 04:19 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
edijana394 at 9-06-2010 04:43 PM (14 years ago) (f) hmmmmmmmmmm, i cant believe nico is death, if he is it must has spred like fuel and fire, and moreover if it true, timaya dont have in it because he did not answer nico, pls listen before u talk. Posted: at 9-06-2010 04:43 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
legodilaka at 9-06-2010 09:53 PM (14 years ago) (f) MCHEWWWWWWWWWWW.GET FACTS 1ST Posted: at 9-06-2010 09:53 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bhl72 at 10-06-2010 04:05 PM (14 years ago) (m) Reply |
arose at 11-06-2010 09:13 AM (14 years ago) (f) mak huna no dey talk wetin huna no sabi well well,bcos me i no o Posted: at 11-06-2010 09:13 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |