appearz at 8-03-2016 02:03 AM (8 years ago) (m) Twisted brain man, work of darkness, richest from darkness return to darkness. twisted generation. Posted: at 8-03-2016 02:03 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Haso112 at 8-03-2016 09:03 AM (8 years ago) (m) 'It is not about the quantity it is a matter of faith'' Posted: at 8-03-2016 09:03 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okatee at 9-03-2016 11:00 AM (8 years ago) (m) MONEY MISS ROAD. BT MONEY DEY TRULY MAK SUMPPLE MAD OOOO. I TRUST DAT AFRICAN MAN, HE GO ENTA INSIDE DAT WATER GO CARRY D MONEY. Posted: at 9-03-2016 11:00 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
botlex at 9-03-2016 12:10 PM (8 years ago) (m) abeg i need map to that sea to fish the money which one be say throway money for water sick
Abeg, where you dey men we follow go together. Posted: at 9-03-2016 12:10 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Money rituals or what?
may be Posted: at 9-03-2016 12:18 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Money rituals or what?
may be Posted: at 9-03-2016 12:19 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
I know say na African/Nigeria man go put dat idea for d guy mind cus no matter dem go still go serve their juju even though they claim dem be christian. Na wa o
lol na only Nigerians dey do juju them tell you? Posted: at 9-03-2016 12:21 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Vectorcy at 11-03-2016 09:25 AM (8 years ago) (m) This man self Posted: at 11-03-2016 09:25 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 11-03-2016 05:13 PM (8 years ago) (m) No b today d man start to dey mad BT d moni com double d madness
That man dey sacrifice him way Posted: at 11-03-2016 05:13 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 12-03-2016 08:34 AM (8 years ago) (f) kom dump am fr my hand na Posted: at 12-03-2016 08:34 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
ujmaria at 15-03-2016 10:42 AM (8 years ago) (f) Dis na foreign ritual, lol Posted: at 15-03-2016 10:42 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 16-03-2016 09:42 AM (8 years ago) (m) Why dem no put d address where d river dey? And d man for bring d money make i help am appease dat him river queen, money miss road.
Seriously, na really money miss road. Posted: at 16-03-2016 09:42 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oworen25 at 16-03-2016 08:23 PM (8 years ago) (m) hahahahaha.... the man they crazy oo, see wasting of money. why i cm they there nw.
Their life style funny Posted: at 16-03-2016 08:23 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 16-03-2016 08:23 PM (8 years ago) (m) abeg i need map to that sea to fish the money which one be say throway money for water sick
Haha you wan die for water Posted: at 16-03-2016 08:23 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Madness
Of d highest level Posted: at 19-03-2016 08:36 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
That is what he believes so it might work for him
Useless believe Posted: at 19-03-2016 08:37 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
MONEY MISS ROAD. BT MONEY DEY TRULY MAK SUMPPLE MAD OOOO. I TRUST DAT AFRICAN MAN, HE GO ENTA INSIDE DAT WATER GO CARRY D MONEY.
Moni miss road big time Posted: at 19-03-2016 08:38 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Abeg, send me the location map of the sea...................I be marine spirit Posted: at 20-03-2016 11:28 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na wetin dem de call money miss road be this one Posted: at 20-03-2016 11:28 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
raynebee at 30-03-2016 07:41 PM (8 years ago) (f) just imagine!.. Posted: at 30-03-2016 07:41 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |