okatee at 9-03-2016 12:09 PM (9 years ago) (m) OYA POLITICIANZ, MAK UNA BEGIN DEY CONFESS OOO Posted: at 9-03-2016 12:09 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
botlex at 9-03-2016 01:45 PM (9 years ago) (m) Wetin dey happen,dis one wey all our politician dey get accident lyk dis?  ..is nw season of accident for naija politicians...issokay I just tire for this kind season. Me never experience am before. Posted: at 9-03-2016 01:45 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Vectorcy at 11-03-2016 09:05 AM (9 years ago) (m) no be lie juju ti take over physical strength o jabor mor.
Hmmmmm Posted: at 11-03-2016 09:05 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 12-03-2016 08:40 AM (9 years ago) (f) ehhya.... Posted: at 12-03-2016 08:40 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 12-03-2016 08:41 AM (9 years ago) (f) Kai....accident everywhere Posted: at 12-03-2016 08:41 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
ujmaria at 15-03-2016 11:59 AM (9 years ago) (f) Thank God for is life, the devil is a liar Posted: at 15-03-2016 11:59 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oworen25 at 16-03-2016 07:16 PM (9 years ago) (m) Wetin dey happen,dis one wey all our politician dey get accident lyk dis?  ..is nw season of accident for naija politicians...issokay They have to be careful Posted: at 16-03-2016 07:16 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 16-03-2016 07:17 PM (9 years ago) (m) I don even tire for all dis accidents new jare, wetin now? Una better becareful with speeding.
That is what am saying Posted: at 16-03-2016 07:17 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
samdove28 at 17-03-2016 03:33 PM (9 years ago) (m) Not again... why all this accident nw. i knw there is some behind this. Posted: at 17-03-2016 03:33 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 17-03-2016 03:40 PM (9 years ago) (m) repair roads NO way na dubai every body dey go repair seeing is believing abi a trial will convince you to repair our roads
Na so nw... Posted: at 17-03-2016 03:40 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SERIOUSLY, THIS COUNTRY CALL NIGERIA REALLY NEED TOTALLY DELIVERANCE. BECZ ALL THIS THAT IS HAPPENING WAS BECOMING SOMETHING ELSE, WE REALLY NEED PRAYER.
I dey test u Posted: at 19-03-2016 07:50 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Thank God for is life, the devil is a liar
D devil is a liar my dear Posted: at 19-03-2016 07:52 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
May God protect us this year oooo, it's becoming unbecoming lately Posted: at 21-03-2016 09:28 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Baba God, na you hands we de oooo Posted: at 21-03-2016 09:29 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emma4love3 at 21-03-2016 09:46 AM (9 years ago) (m) now our accident here and there.... Posted: at 21-03-2016 09:46 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
emma4love3 at 21-03-2016 09:47 AM (9 years ago) (m) Thank God for is life, the devil is a liar
.......Amen oh Posted: at 21-03-2016 09:47 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
samdove28 at 22-03-2016 08:25 PM (9 years ago) (m) Wetin dey happen,dis one wey all our politician dey get accident lyk dis?  ..is nw season of accident for naija politicians...issokay na cause they worry them jaere Posted: at 22-03-2016 08:25 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 22-03-2016 08:26 PM (9 years ago) (m) Nawaooo,all this politicians should be careful.
abi ooooooo.... They should better be carefull Posted: at 22-03-2016 08:26 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 22-03-2016 08:28 PM (9 years ago) (m) [quote hmmmauthor=Francis Uchenna link=topic=285200.msg4727186#msg4727186 date=1457365247] na so them dey kill their self [/quotehmmmmmmmmm... Are you sure that na them they kill themselves] Posted: at 22-03-2016 08:28 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 22-03-2016 08:30 PM (9 years ago) (m) stop choping our money or ELSE!!! una just start..
help me tell them oooooo.... Mak them stop Posted: at 22-03-2016 08:30 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |