i don't want to be heart broken



my brother its a long story
Posted: at | |
Quote from: Mistura on 20-01-2010 05:52 PM Quote from: add12 on 20-01-2010 05:46 PM Quote from: Mistura on 20-01-2010 05:45 PM Quote from: teeco on 20-01-2010 05:40 PM Ok you never answer my question i don't want to be heart broken ![]() ![]() ![]() my brother its a long story
| |||||
Add why you dey follow me like this na Reply
| |||||
hmmmmmm passing, something is going on here ooo Reply
| |||||
Guys see Una 2moro I wan enter skool Reply
| |||||
Quote from: teeco on 20-01-2010 06:01 PM Guys see Una 2moro I wan enter skool bye darling
| |||||
ok Reply![]()
| |||||
see teeth... Reply
| |||||
Quote from: MrDon on 20-01-2010 06:08 PM see teeth... like ur own abi
| |||||
Quote from: teeco on 20-01-2010 06:01 PM Guys see Una 2moro I wan enter skool na nite skool you dey go?.
| |||||
help me ask am ooo Kris Reply
| |||||
I nor sure;teeco dey go BLOCK...una know wetin i mean Reply
| |||||
nope, we no know ooo Reply
| |||||
Which kine abomination unah don commit so? Teeco, MrDon, Add12 and Kris unah no knw say when new babe enter this forum nah the General dey first test am? Abi unah no wan circumsize the babe?? Oya since unah allow teeco toast the babe, unah go provide unah left egg (testis) to appease the gods.. Reply25_inches_long ![]() ![]() To eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
Quote from: Mistura on 20-01-2010 06:03 PM Quote from: teeco on 20-01-2010 06:01 PM Guys see Una 2moro I wan enter skool bye darling she call me Darling ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
U dey craze. U knw see wetin i write? ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
i think say u re right J2S, teeco the rtd general don toast the dame finish, she dey call am darling ooo Reply
| |||||
MrDon God bless you. More phyuk to your dick ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
Quote from: just2sexy on 20-01-2010 11:24 PM Which kine abomination unah don commit so? Teeco, MrDon, Add12 and Kris unah no knw say when new babe enter this forum nah the General dey first test am? Abi unah no wan circumsize the babe?? Oya since unah allow teeco toast the babe, unah go provide unah left egg (testis) to appease the gods.. hahahahha... see this half inches long, shey na that tura girl you wan kill yourself on top abi?... well for your information, teeco don use otumopor for the babe... na darling; darling the girl dey call teeco... 25_inches_long ![]() ![]()
| |||||
hahahaha Reply
| |||||
Quote from: Mistura on 20-01-2010 06:03 PM Quote from: teeco on 20-01-2010 06:01 PM Guys see Una 2moro I wan enter skool bye darling
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)