Rohan (Page 2)

Date: 12-03-2016 9:00 pm (9 years ago) | Author: victor matt
1 [2]
- samdove28 at 24-03-2016 08:13 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Emma Uchenna on 22-03-2016 09:42 PM
for inside the joks...
hmmmmmmmmm.... You don talk ham finish jare....
Posted: at 24-03-2016 08:13 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 25-03-2016 01:57 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 24-03-2016 08:11 AM
see idiot... Wey yeye they worry.... You better turn your hand infront of trailer.... Idiot
Hehehehehe,,, madman pikin,, u forget say na me buy ur ape papa d trailer to dey carry shit u too dey chop.... No worry I go tolotolo born troway,,, na inside am I go troway u
Posted: at 25-03-2016 01:57 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- samdove28 at 25-03-2016 01:19 PM (9 years ago)
(m)
Na madness they worry you... If no be say you they mad ni you go fit they tell me wetin you don't knw... I still they watch you mouth... I go slap ham now so your head go correct.
Posted: at 25-03-2016 01:19 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Eazyatumeyi at 25-03-2016 01:57 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: Emma Uchenna on 13-03-2016 06:26 AM
omo na wahala be this oh
big wahala
Posted: at 25-03-2016 01:57 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- emma4love3 at 26-03-2016 06:09 PM (9 years ago)
(m)
ok
Posted: at 26-03-2016 06:09 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 27-03-2016 06:27 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 25-03-2016 01:19 PM
Na madness they worry you... If no be say you they mad ni you go fit they tell me wetin you don't knw... I still they watch you mouth... I go slap ham now so your head go correct.
see this most yeye mad he-goat ooo, anyway i no blame u as u think say u normal, na too much of fufu wey you chop block your maggots brain,,,, , make them hear am,, , me go beat that fufu commot from your head. make small sense enter
Posted: at 27-03-2016 06:27 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 27-03-2016 02:26 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 23-03-2016 05:32 PM
lolssss.... Na serious gobe be this.... Very funny
Posted: at 27-03-2016 02:26 PM (9 years ago) | Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions