lols (Page 2)

Date: 13-03-2016 5:42 pm (9 years ago) | Author: victor matt
1 [2]
- Eazyatumeyi at 25-03-2016 02:13 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 16-03-2016 11:12 PM
I never c am before,,, d yoke no make me laugh
hmm we need to find ways to make you laugh o because you never laugh for almost 3years now.
Posted: at 25-03-2016 02:13 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 25-03-2016 02:14 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 23-03-2016 05:53 PM
Y u too dey craze for here,,, wetin concern u with wetin d boy talk say e no funny.. na madness dey work u
d madness no get part 2 na season 4to8 e get.
Posted: at 25-03-2016 02:14 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 25-03-2016 02:16 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 25-03-2016 01:02 PM
You don start your weere  write again... I don't knw how you tak pass for school self.. Se how you they write something like hen..... Even hen own pass yours... You better tell your zombiemama to send you back to school....
chai, see finishing, if na me dem insult like this ehn....
. hmmm I for.. hmm
Posted: at 25-03-2016 02:16 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 25-03-2016 02:18 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 25-03-2016 02:05 AM
I saw,,,, d dog don dey show ur mama tot0 sheige.
BT answer my kweshion,,,, Y u too dey craze for here,,, wetin concern u with wetin d boy talk say e no funny.. na madness dey work u
for wetin you type so ehn na block them go block you without I beg, na wetin spoil you like this?
Posted: at 25-03-2016 02:18 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 25-03-2016 02:19 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 24-03-2016 08:21 AM
see this dog of zombie.... Na wetin you they see... Idiot
may be he dey see im village mad mates
Posted: at 25-03-2016 02:19 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- emma4love3 at 26-03-2016 08:07 PM (9 years ago)
(m)
powerful one oooh..
Posted: at 26-03-2016 08:07 PM (9 years ago) | Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions