Sinking Ship (Page 2)

Date: 19-01-2010 11:25 am (15 years ago) | Author: cyndi3
1 [2] 3
- damover at 20-01-2010 11:51 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: MrDon on 19-01-2010 12:31 PM
so it mean posted b4, seen b4, read b4, laugh b4, and all the b4s'......
u mean the post has been b4, b4 it come here. but e sweet nah n make una try praise the sisi small.
e no easy ooo
Posted: at 20-01-2010 11:51 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- MrDon at 20-01-2010 11:58 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: cyndi3 on 20-01-2010 10:58 AM
Quote from: MrDon on 19-01-2010 06:28 PM
Quote from: just2sexy on 19-01-2010 02:57 PM
Quote from: MrDon on 19-01-2010 12:31 PM
so it mean posted b4, seen b4, read b4, laugh b4, and all the b4s'......

No make this babe vex oh.. Shey na u wan toast am?? Grin Grin


kai, i no wan chop amala, she too black Grin Wink Cheesy
lol, pot wey dey for stove dey call kettle black, picture sef u no get, na so so chicks u dey follow Grin Grin Grin

lol, cindy for ur mind, u no know say u black pass us, i tink na u be the stove Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 20-01-2010 11:58 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 20-01-2010 01:22 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: MrDon on 20-01-2010 11:58 AM
Quote from: cyndi3 on 20-01-2010 10:58 AM
Quote from: MrDon on 19-01-2010 06:28 PM
Quote from: just2sexy on 19-01-2010 02:57 PM
Quote from: MrDon on 19-01-2010 12:31 PM
so it mean posted b4, seen b4, read b4, laugh b4, and all the b4s'......

No make this babe vex oh.. Shey na u wan toast am?? Grin Grin


kai, i no wan chop amala, she too black Grin Wink Cheesy
lol, pot wey dey for stove dey call kettle black, picture sef u no get, na so so chicks u dey follow Grin Grin Grin

lol, cindy for ur mind, u no know say u black pass us, i tink na u be the stove Cheesy Cheesy Cheesy
Grin Grin Grin
OMG... but true tak ehn, you guyz just make a perfect match... mr. stove and ms. kettle... Grin
Posted: at 20-01-2010 01:22 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- deguzman at 20-01-2010 01:30 PM (15 years ago)
(m)
start with jack
Posted: at 20-01-2010 01:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MrDon at 20-01-2010 01:30 PM (15 years ago)
(m)
hahahha, kris u wanna kill me man, i dont wanna no black lady....Cheesy
Posted: at 20-01-2010 01:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 20-01-2010 01:42 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: MrDon on 20-01-2010 01:30 PM
hahahha, kris u wanna kill me man, i dont wanna no black lady....Cheesy
you said what mr. stove?... hahahahahaha.... Grin
abeg no vex.... Grin
Posted: at 20-01-2010 01:42 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- MrDon at 20-01-2010 02:03 PM (15 years ago)
(m)
hmmmmm, i no fit talk again
Posted: at 20-01-2010 02:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 20-01-2010 02:32 PM (15 years ago)
(m)
hahahahahahaha... but she okay now... oga mi, just forget the blacky stuff... Grin
Posted: at 20-01-2010 02:32 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- MrDon at 20-01-2010 02:39 PM (15 years ago)
(m)
Kris i just dey think say if the face come black like this, the P***sy go black pass ya hair, but since na only for night i go use am, i fit switch off the light Grin;D:D 
Posted: at 20-01-2010 02:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 20-01-2010 02:41 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: MrDon on 20-01-2010 02:39 PM
Kris i just dey think say if the face come black like this, the P***sy go black pass ya hair, but since na only for night i go use am, i fit switch off the light Grin;D:D 
oga mi, you say wetin sir.... i no hear this one oo.... Grin
Posted: at 20-01-2010 02:41 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- MrDon at 20-01-2010 02:45 PM (15 years ago)
(m)
i no fit repeat am jare
Posted: at 20-01-2010 02:45 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- add12 at 20-01-2010 02:51 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: MrDon on 20-01-2010 02:39 PM
Kris i just dey think say if the face come black like this, the P***sy go black pass ya hair, but since na only for night i go use am, i fit switch off the light Grin;D:D 
bad boi  Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 20-01-2010 02:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MrDon at 20-01-2010 02:57 PM (15 years ago)
(m)
who u dey call bad boi, Kris abi? Kris na bao boi ooo
Posted: at 20-01-2010 02:57 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmymth at 20-01-2010 02:58 PM (15 years ago)
(m)
moving quickly

Posted: at 20-01-2010 02:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zolazola at 20-01-2010 03:05 PM (15 years ago)
(m)
move finish make i dey see road jare!!
Posted: at 20-01-2010 03:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- add12 at 20-01-2010 03:05 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: MrDon on 20-01-2010 02:57 PM
who u dey call bad boi, Kris abi? Kris na bao boi ooo
u na mr don
Posted: at 20-01-2010 03:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moneyinbrakemi at 20-01-2010 03:12 PM (15 years ago)
(m)
Na wetin dey happen here...wetin i miss today!
Posted: at 20-01-2010 03:12 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- add12 at 20-01-2010 03:16 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: moneyinbrakemi on 20-01-2010 03:12 PM
Na wetin dey happen here...wetin i miss today!
evry thing guy
Posted: at 20-01-2010 03:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmymth at 20-01-2010 03:39 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: zolazola on 20-01-2010 03:05 PM
move finish make i dey see road jare!!
na u sabi

Posted: at 20-01-2010 03:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- add12 at 20-01-2010 04:02 PM (15 years ago)
(m)
hmmmmmmmmmmmmmmmm
Posted: at 20-01-2010 04:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3

Featured Discussions