From the use of CCTV and drones to writing exams naked, various schools across the globe have adopted extreme techniques to curb examination malpractice. Which one do you think will work for Nigeria's extremely creative cheats? Lol See the hilarious techniques below:
I scour the world wide web to bring you interesting stories from around the globe. bayonel3@gmailcom
Posted: at 15-03-2016 03:38 PM (8 years ago) | Addicted Hero
BournIdentity at 15-03-2016 03:58 PM (8 years ago) (m)
hahahaha very funny,,,, I laff well well for this joke where the poster post , but the laff expired when i read the joke 3 years ago and since that time them don post am like another 1,000,000,003 time , I waka dey laff dey go. Naijapals admins I no no wetin una chop today,, d tin just dey backfire left n right 4 una heads
Posted: at 15-03-2016 03:58 PM (8 years ago) | Addicted Hero
victorstic1 at 15-03-2016 04:01 PM (8 years ago) (m)
ANYONE THEY USE NAIJA NO DEY CARRY LAST AS THEN THEY DO THEIR OWN PEOPLE THAT WANT TO CHEAT WILL BE LOOKING FOR WAY OUT . SO U CANT GET A CHEATER 100% FROM CHEATING BECAUSE SOME IS IN THEIR BLOOD TO CHEAT .
Posted: at 15-03-2016 04:01 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Quote from: Bourne Identity on 15-03-2016 03:58 PM
hahahaha very funny,,,, I laff well well for this joke where the poster post , but the laff expired when i read the joke 3 years ago and since that time them don post am like another 1,000,000,003 time , I waka dey laff dey go. Naijapals admins I no no wetin una chop today,, d tin just dey backfire left n right 4 una heads
Heheheheehehe,yu funny ooooo
Posted: at 15-03-2016 04:20 PM (8 years ago) | Hero
emma4love3 at 15-03-2016 06:48 PM (8 years ago) (m)
hahahahah omo see ooooh.....no bi small thing ooooh...heheheh some wear box for head heheheh...no no for my country nigeria non wil work we break the code....i tell u...
Posted: at 15-03-2016 06:48 PM (8 years ago) | Hero