These are pictures of the Ooni of Ife with his childhood friend and first wife, Olori Adebisi Adebukunola Ogunwusi Bombata when they got married some years back. The 42 year old monarch wedded his second wife, Olori Wuraola last weekend.
I have been reporting for several years now and I am very interested in visual news reportage with strong inclusion of photos and video multimedia.
Posted: at 15-03-2016 09:47 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Aibeg make una no vex Na like how much nurses dey earn for Naija, pls I need update, aibeg no insult, I no say e no relate to d topic .pls I need answers.God bless
Posted: at 15-03-2016 10:47 PM (8 years ago) | Hero
sweetypweety at 15-03-2016 11:25 PM (8 years ago) (f)
Men sef! How can u have such a cute wife and go and marry dat ugly woman whose mouth looks as if she was punched on d wedding morning? D oba no get eye for good thing jare
Posted: at 15-03-2016 11:25 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Aibeg make una no vex Na like how much nurses dey earn for Naija, pls I need update, aibeg no insult, I no say e no relate to d topic .pls I need answers.God bless
Not really sure but maybe from 45 - 60 depends on the infirmary.
Posted: at 15-03-2016 11:30 PM (8 years ago) | Addicted Hero
dickieponga at 15-03-2016 11:49 PM (8 years ago) (m)
Quote from: sweety pweety on 15-03-2016 11:25 PM
Men sef! How can u have such a cute wife and go and marry dat ugly woman whose mouth looks as if she was punched on d wedding morning? D oba no get eye for good thing jare
Oh boy thank u oo na so mesef believe but e be like sey d oba sef no get taste for woman... Dat woman wey im marry now don poke everything pokeable and d useless guy still marry am..
Posted: at 15-03-2016 11:49 PM (8 years ago) | Hero
slimmygal at 16-03-2016 01:09 AM (8 years ago) (f)
waoh! dis ooni first wife fine pass dat wuraola 100times, d gal just dey strong face up and down like person wey dem throw shit for. me know say na bcos of money she marry d king, anyway na she know, if her phn ring make she sha pick am quick.
Posted: at 16-03-2016 01:09 AM (8 years ago) | Gistmaniac