ways to catch a thief...xxx (Page 2)

Date: 17-03-2016 10:29 pm (9 years ago) | Author: Emma Uchenna Isibor
1 [2] 3
- samdove28 at 21-03-2016 01:35 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 21-03-2016 01:29 AM
Hahahahaha,,, Grin Grin Grin moron you no get anything to talk, i don silence u fool hahahahaahahahaaaa,, Shocked Grin Grin do go meet ur cheap ashawo mama wey dey wait u for bush hahahahaahahaha
hmmmmmmm..... Can you see your life.. See how you wrong, I still carry your mama yesterday,,,, you dnt knw say your mama na olosho... Ask ham well she go tell you, and if she no wan tell you, commot cutlass na sharp sharp she go tell you, black monkey.
Posted: at 21-03-2016 01:35 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 21-03-2016 01:41 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 21-03-2016 01:35 AM
hmmmmmmm..... Can you see your life.. See how you wrong, I still carry your mama yesterday,,,, you dnt knw say your mama na olosho... Ask ham well she go tell you, and if she no wan tell you, commot cutlass na sharp sharp she go tell you, black monkey.
Hehehahaheha,,, na so d tin just dey bite u small small,,just dey repeat wetin I don tell u finish,,, hahahahaha,, kolo idiot, ur head don knock,, nark am for rock Shocked Grin
Posted: at 21-03-2016 01:41 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- samdove28 at 21-03-2016 01:48 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 21-03-2016 01:41 AM
Hehehahaheha,,, na so d tin just dey bite u small small,,just dey repeat wetin I don tell u finish,,, hahahahaha,, kolo idiot, ur head don knock,, nark am for rock Shocked Grin
why I no go talk ham... Shabi na wetin they happen to your generation you they tell me... If you no tell my how we go no wetin go cure ham, I knw say your body go don they hot now.. Mak you no bomb una house ooo... Wetin be my own seif.
Posted: at 21-03-2016 01:48 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 21-03-2016 01:53 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 21-03-2016 01:48 AM
why I no go talk ham... Shabi na wetin they happen to your generation you they tell me... If you no tell my how we go no wetin go cure ham, I knw say your body go don they hot now.. Mak you no bomb una house ooo... Wetin be my own seif.
Moron,, I beg dey chop shit dey go,, u no gettam for alternative,,, u just base on wetin I dey yarn u,, run go bring ur own come,, hahahaha.. Idiotic idiot moron
Posted: at 21-03-2016 01:53 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- samdove28 at 21-03-2016 01:59 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 21-03-2016 01:53 AM
Moron,, I beg dey chop shit dey go,, u no gettam for alternative,,, u just base on wetin I dey yarn u,, run go bring ur own come,, hahahaha.. Idiotic idiot moron
see this mumu... Na only go chop shit you they talk... He be like say na only shit una they eat for una house that is why you they talk jam since... Perhpas na wetin you still chop this night be,,, hahahahaha,,,, na so that is why your mouth they smell. See go watch your teeth before you talk to me.... Ololdo.
Posted: at 21-03-2016 01:59 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 21-03-2016 02:04 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 21-03-2016 01:59 AM
see this mumu... Na only go chop shit you they talk... He be like say na only shit una they eat for una house that is why you they talk jam since... Perhpas na wetin you still chop this night be,,, hahahahaha,,,, na so that is why your mouth they smell. See go watch your teeth before you talk to me.... Ololdo.
C monkey u b born troway chop-shit if u no no. By d way, I keep boiled grass for u, add no salt but too much pepper.. Shocked Grin
Posted: at 21-03-2016 02:04 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickieponga at 21-03-2016 02:27 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Timothy Eazy on 18-03-2016 11:58 PM
na joke b this?

If no be joke wetin e be...?
Make u carry joke come na...
Posted: at 21-03-2016 02:27 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 21-03-2016 02:49 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on 21-03-2016 02:27 AM
If no be joke wetin e be...?
Make u carry joke come na...
E b like say u don join supporters club abi na u b 1 of dem sef,,, well i just dey observe una
Posted: at 21-03-2016 02:49 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- samdove28 at 21-03-2016 03:00 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 21-03-2016 02:49 AM
E b like say u don join supporters club abi na u b 1 of dem sef,,, well i just dey observe una
can you see your yeye life now..... You dnt knw say you don get fault... You really need repair frm carpenter. They need to nak your head with nail and hammer. Moron,,,,,,,
Posted: at 21-03-2016 03:00 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 21-03-2016 03:02 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 21-03-2016 03:00 AM
can you see your yeye life now..... You dnt knw say you don get fault... You really need repair frm carpenter. They need to nak your head with nail and hammer. Moron,,,,,,,
U wey b chronic moronic moron of all morons,, as ur head knock.. run go meat mechanic wey get bolt n nut Shocked
Posted: at 21-03-2016 03:02 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- samdove28 at 21-03-2016 09:56 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 21-03-2016 03:02 AM
U wey b chronic moronic moron of all morons,, as ur head knock.. run go meat mechanic wey get bolt n nut Shocked
seriously... You be ololdo... Wetin you they talk self, abeg go find somewhere sleep jare
Posted: at 21-03-2016 09:56 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 21-03-2016 10:03 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 21-03-2016 09:56 AM
seriously... You be ololdo... Wetin you they talk self, abeg go find somewhere sleep jare
Ur olodo pass all d morons wey dey ur bush,, no worry u won sleep round 2. I still dey wait u,, abi na NEPA carry una light commot
Posted: at 21-03-2016 10:03 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- samdove28 at 21-03-2016 08:56 PM (9 years ago)
(m)
Hmmmmmmm... See madman wey they perform here, abeg carry your madness commot here jare
Posted: at 21-03-2016 08:56 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emma4love3 at 21-03-2016 11:34 PM (9 years ago)
(m)
i see una oooh
Posted: at 21-03-2016 11:34 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 22-03-2016 01:03 AM (9 years ago)
(m)
 Roll Eyes  Shocked Grin
Posted: at 22-03-2016 01:03 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 22-03-2016 01:08 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 21-03-2016 08:56 PM
Hmmmmmmm... See madman wey they perform here, abeg carry your madness commot here jare
Hehehe,,,, I dey my street,, I dey for my area, i dey my demot, na im one mad ewu ewure, waka come my front... Jajajajajajajajaja,,, u never c my front well well,, na my back u still dey c
Posted: at 22-03-2016 01:08 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- emma4love3 at 22-03-2016 01:09 AM (9 years ago)
(m)
hahahahahah waiting they won do with your front self....
Posted: at 22-03-2016 01:09 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 22-03-2016 11:15 AM (9 years ago)
(m)
Dem never succeed with my back,,, no b my front any imbecile go fit stand
Posted: at 22-03-2016 11:15 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- emma4love3 at 22-03-2016 10:01 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 20-03-2016 02:50 PM
I just they observe moron here....
...yes oooh observe am well
Posted: at 22-03-2016 10:01 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 22-03-2016 11:04 PM (9 years ago)
(m)
Mad pikin dem,,, I dey c una Roll Eyes
Posted: at 22-03-2016 11:04 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2] 3

Featured Discussions