imaria at 22-03-2016 11:57 PM (8 years ago) (f) U all will also die by bomb in Jesus Name Amen Posted: at 22-03-2016 11:57 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
cmionsisy at 23-03-2016 12:02 AM (8 years ago) (m) ur Baba go slow just include our nation in DAT coalition hope we prepared oo Posted: at 23-03-2016 12:02 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
emma4love3 at 23-03-2016 12:07 AM (8 years ago) (m) useless set of fellow..
...very very my brother... Posted: at 23-03-2016 12:07 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
taung89 at 23-03-2016 12:23 AM (8 years ago) (m) twins bomb, i said it ...isis wil claim the terror attact. & they ve cnfirm it. Belgium is not well equip. Isis cnt enta england, france, u.s.a, russia, germany, dr Congo & CHINA Na with your naija P na you use know all this countries or you dey one side dey do online thingz come here dey form smart babe abeg draw your line nor pass there Posted: at 23-03-2016 12:23 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
joyobis at 23-03-2016 01:12 AM (8 years ago) (f) U be man wey dey behave like woman, i wish i fit see u to cut off ur hands, na finger nails u dey scream about..? U even put woman foto for ur profile, u no dey shame... Ewu katakata...
Posted: at 23-03-2016 01:12 AM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
kp45 at 23-03-2016 01:16 AM (8 years ago) (m) Foolish one's Posted: at 23-03-2016 01:16 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
useless people. Posted: at 23-03-2016 04:34 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 23-03-2016 05:19 AM (8 years ago) (m) They will surely pay for all this calamities Posted: at 23-03-2016 05:19 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 23-03-2016 05:19 AM (8 years ago) (m) Na for where u get ur statistics say dem no fit enta these countries...?
Na bad market for them Posted: at 23-03-2016 05:19 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 23-03-2016 05:20 AM (8 years ago) (m) . They are coming to Congo soon,how can u say Belgium is not prepared.. Attack can happen anywhere, we have to be our brothers keeper and pray to GOD for safety
You are right Posted: at 23-03-2016 05:20 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 23-03-2016 05:20 AM (8 years ago) (m) useless set of fellow..
I hate them Posted: at 23-03-2016 05:20 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 23-03-2016 05:21 AM (8 years ago) (m) Na god catch Europe, dem dey deport innocent naija christians con give refugee status to ISIS wey dey come from all over middle east... By the time the ones wey don enta start their own wahala na dat time dem go hear weee... Me i no feel sorry for dem but i feel sorry for my bros and sis wey dem deport...Those white bastards...
They hate themselves Posted: at 23-03-2016 05:21 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
D fools dat died are not d leaders o. They are d brainwashed broke ass among them. D leaders don't die. Instead they get married have children. Useless and senseless maggot. Whether n brain I go say dem no get o or na water dey d brain I nor know. Wey person go listen to a fellow human and commit evil. Jo be devil send dem o. Na human like dem. Even devil sef dey fear dem.
Winace I feel your talk Posted: at 23-03-2016 07:05 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
samdove28 at 23-03-2016 07:45 AM (8 years ago) (m) So shall d thunder of GOD FOR MUST SURELY FIRE THEM
that is for sure now.... Na thunder go fire them last. Posted: at 23-03-2016 07:45 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 23-03-2016 07:47 AM (8 years ago) (m) twins bomb, i said it ...isis wil claim the terror attact. & they ve cnfirm it. Belgium is not well equip. Isis cnt enta england, france, u.s.a, russia, germany, dr Congo & CHINA
hmmmmmmm.... You really taking sense, am thinking of that too.... Posted: at 23-03-2016 07:47 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 23-03-2016 07:49 AM (8 years ago) (m) This isis of a thing is getting to much in this country, why all these people doing like this self... This is so heartless of them... I knw God is watching were thunder go fire una Posted: at 23-03-2016 07:49 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Wealthmide at 23-03-2016 10:40 AM (8 years ago) (m) still boasting of a wicked act, may God just have mercy ooo... Posted: at 23-03-2016 10:40 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
animals Posted: at 23-03-2016 01:14 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ISIS aren't alone in all their terror attacks, they have support from some islamic Countries and sponsors around the World. The EU and USA should wake up from their slumber and unite the willing Countries to destroy those nations supporting and sponsoring terrorism. The UN has now become un-united Nations. Posted: at 23-03-2016 02:30 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emma4love3 at 24-03-2016 11:20 PM (8 years ago) (m) ok ooooh Posted: at 24-03-2016 11:20 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |