chinco things
e fit be true o Posted: at 19-04-2016 05:24 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
what???
what is whating you Posted: at 19-04-2016 05:25 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Thank God say Yoruba man no day there
lol what do you mean now Posted: at 19-04-2016 05:25 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
that's the effect of buhari,abi no be that city him dey now?
lol na you sabi o Posted: at 19-04-2016 05:26 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Be careful, be very very careful,CAREFULLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL...
OK Posted: at 19-04-2016 05:27 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
free honey_pot walkin on the street
No be lie Posted: at 19-04-2016 05:28 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
. Chinco no be oyibo abeg, they are ajepako like you  na true you yarn Posted: at 19-04-2016 05:30 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
I no say some of una guys here go take style drag d woman enta one corner give am better poke so make una no lie...
na you sabi o Posted: at 19-04-2016 05:30 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
so madness dey do oyinbo too
yes na Posted: at 19-04-2016 05:31 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Just one of the effects of alcohol.
and coke Posted: at 19-04-2016 05:31 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Hahahahaha... So that NIGGA FREETHINKER A.K.A DYNASTY4ALL na LOOSE PRICK ehnnn... Loose Prick Orangutan
lol Posted: at 19-04-2016 05:32 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Hahahahahaha Elchymo, wetin make u tink say Dareper never poke dat woman sef...? He too like free tins e no dey take eye see anytin wey free...
lol na dog he be Posted: at 19-04-2016 05:33 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
CHAI LUCKY U THAT FREETHINKER WAS NOT THERE U COULD HAVE HEAR UR HONEY POT SINGING JAWOHL JA
lol Posted: at 19-04-2016 05:34 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Crazy indeed
no be lie Posted: at 19-04-2016 05:35 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
if na man now he go enter jail  naso o Posted: at 19-04-2016 05:35 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Cme Naija Nah! Joooo Oooo
Posted: at 19-04-2016 05:37 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Na dis kind opportunity wey Dareper dey look for since,... no be lie Posted: at 19-04-2016 05:38 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Chaley....!!! Somebody for EPP the babe oooo.....
you fit go help her o Posted: at 19-04-2016 05:38 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Trash... lyf goes on
no be lie Posted: at 19-04-2016 05:39 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Hmmmm,madness @ its height.oya tubaba,flavour,wizkid make una go there go meet the girl. Posted: at 19-04-2016 11:27 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |