My Conversion To Christianity Aided My Graduation With 1st Class - Rabiyat Usman (Page 2)

Date: 26-04-2016 11:48 am (9 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2]
- Sparky12 at 27-04-2016 12:45 AM (9 years ago)
(m)
kk
Posted: at 27-04-2016 12:45 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sparky12 at 27-04-2016 12:51 AM (9 years ago)
(m)
kk
Posted: at 27-04-2016 12:51 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jjiofor at 27-04-2016 07:43 AM (9 years ago)
(m)
Abeg careful oooh, dem fit declare fatua against you, some don dey ask which local goverment you come from.
Posted: at 27-04-2016 07:43 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- zezprincess at 27-04-2016 07:48 AM (9 years ago)
(f)
Waow,Goodnews,congrats.
Posted: at 27-04-2016 07:48 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 27-04-2016 08:34 AM (9 years ago)
(f)
good for her
Posted: at 27-04-2016 08:34 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- morgan1 at 27-04-2016 05:11 PM (9 years ago)
(m)
Thank God 4 ya lyf,,,
Posted: at 27-04-2016 05:11 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 29-04-2016 03:24 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: Timothy Eazy on 26-04-2016 12:10 PM
Good one, Okene people are very brilliant, I wish you well, nwawo o, nwakoror o, owu nene.
No be dere u come from...?
Sorry na only kidnappers u no from dat area..I no blame u sha...
Posted: at 29-04-2016 03:24 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 29-04-2016 03:27 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: salihu ishaq sambo on 26-04-2016 02:59 PM
Ayyah usuman! I pity You!!! you have choosen the Path loss and abandoned the religion of Allah for reasons known to you......sorry for you! my advise to you is  better to revert to your former belief...that is ISLAM.
Hahahahahaha oh boy u should be a comedian..

Sorry bruv it's too late...Don't u tink it's about time u converted as well it's a non-violent religion....
I guess u no dat anyway...
Posted: at 29-04-2016 03:27 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 29-04-2016 03:33 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: Ohida hassan on 26-04-2016 08:46 PM
Rabiyat I pitty u so much for choosing d wrong path for becoming a christian, I m sorry for u. any way which local govt. are u from in Okene? n I tink now u are  from Ihema Local govt. in Okene ba. dat is way dey behave as slave people in Okene. but so much shame on u

Why u wan no where she come from wen dem send u go skool na back of class u go sidon see as u con end up for naijapals..
Na person say make u no read...? U failed each and every class so tay ur mates graduate from university come dey visit u for skool...U no dey shame..If i be u i go convert straight away..Abeg no go find d girl just leave am as she be..
Cos dis one wey u dey try find out were she comes from mean say u get sinister moves against her...
At least she's more educated and intelligent dan u will ever be FACT...
Posted: at 29-04-2016 03:33 PM (9 years ago) | Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions