WTH!! According To Ghanaians, This Is How Nigerians Pronounce Words (Page 2)

Date: 29-04-2016 11:50 pm (8 years ago) | Author: franel
1 [2]
- 1marviz at 24-11-2016 06:32 PM (7 years ago)
(m)
see finish
Posted: at 24-11-2016 06:32 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 1marviz at 7-12-2016 06:24 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: BournIdentity on 30-04-2016 10:05 PM
I wan no wetin u mean make person trust u on dat?
1. Na d poster wey post dis foto u dey refer to?
2. Na we wey just observe wetin him dey yarn u dey talk to?
Or
3. The Ghanaians wey bring this piece of note come u dey refer to?

I tire ooo
Posted: at 7-12-2016 06:24 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chimexcel at 13-12-2016 10:25 AM (7 years ago)
(m)
Ọnụ ogologo. Na your invent English language. Na your papa Property
Posted: at 13-12-2016 10:25 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- justmak at 10-02-2017 06:14 PM (7 years ago)
(m)
Kids and their attitudes fry pan so u r still alive...I laugh in parables

Posted: at 10-02-2017 06:14 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 10-02-2017 06:23 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: justmak on 10-02-2017 06:14 PM
Kids and their attitudes fry pan so u r still alive...I laugh in parables
just mak shey u don receive ur sense abi baba ijebu still dey use am play kalo-kalo?
Posted: at 10-02-2017 06:23 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 24magic at 9-03-2017 07:50 PM (7 years ago)
(m)
So Ghanians are better than Nigerians abi
Posted: at 9-03-2017 07:50 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]