Lol. As popular Nigeria's catchphrase goes, they are finding our trouble o.
Just Imagine 'Ghana must go' abusing Nigeria, a whole Nigeria the giant of Africa.
Happy Birthday to my dear friend and sister, Gift! LLNP!!
Posted: at | |
Lol. As popular Nigeria's catchphrase goes, they are finding our trouble o. Just Imagine 'Ghana must go' abusing Nigeria, a whole Nigeria the giant of Africa. Happy Birthday to my dear friend and sister, Gift! LLNP!! ![]() ![]()
| |||||
Nice one Franel it really made me laff but dere's no word called "PRONOUNCIATION" it's PRONUNCIATION trust me on dat... ReplyNa u dey listen to Ghana man wey no go skool even for europe dey are used to menial jobs so abeg forget dem... And dey can betray u e no cost dem anytin...
| |||||
Hahahahaahahaha...,,, NobsmallTin o..., Reply
| |||||
Quote from: dickieponga on 30-04-2016 04:54 AM Nice one Franel it really made me laff but dere's no word called "PRONOUNCIATION" it's PRONUNCIATION trust me on dat... I wan no wetin u mean make person trust u on dat?Na u dey listen to Ghana man wey no go skool even for europe dey are used to menial jobs so abeg forget dem... And dey can betray u e no cost dem anytin... 1. Na d poster wey post dis foto u dey refer to? 2. Na we wey just observe wetin him dey yarn u dey talk to? Or 3. The Ghanaians wey bring this piece of note come u dey refer to?
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 30-04-2016 09:59 PM Hahahahaahahaha...,,, NobsmallTin o..., ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickieponga on 30-04-2016 04:54 AM Nice one Franel it really made me laff but dere's no word called "PRONOUNCIATION" it's PRONUNCIATION trust me on dat... Cool, Na u dey listen to Ghana man wey no go skool even for europe dey are used to menial jobs so abeg forget dem... And dey can betray u e no cost dem anytin... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Shio Reply
| |||||
Good job Franel Reply
| |||||
Quote from: Timothy Eazy on 12-05-2016 08:28 PM Good job Franel Thanks man ![]() ![]()
| |||||
I jump and pass ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Come make I give u slippers as u jump run waka commot,,, ur oversize shoe run leave ur leg Reply
| |||||
huh Reply![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Lol Reply
| |||||
lols Reply![]() ![]()
| |||||
yeye ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
But na tru na...... Yet we pass them ReplyGOD BLESS NIGERIA!!!
| |||||
part of change Reply#Air nation shall prevail.
| |||||
life is really hard for some people. Reply
| |||||
Quote from: scottchris on 10-06-2016 01:55 PM But na tru na...... Yet we pass them HOW???
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot