Yawa Posted: at 13-05-2016 09:35 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Ghana weed strong pass naija weed and it's a guarantee to go mad...Dem deserve am....
Yawa weed Posted: at 13-05-2016 09:36 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Stingy man no one give im wife money to cook for am see the result now onyoshi Na so u c am Posted: at 13-05-2016 09:36 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hmm is either a 3rd party poured some weed in it or one of the cooks poured it.
All for yawa parole Posted: at 13-05-2016 09:36 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Just like that?strange indeed
Na so na Posted: at 13-05-2016 09:36 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
nawa ooo
For yawa Posted: at 13-05-2016 09:37 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Lolss.... igbobian indeed. very funny.
Yawa continues Posted: at 13-05-2016 09:37 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Lolss.... igbobian indeed. very funny.
Yawa no dey laugh Posted: at 13-05-2016 09:37 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ITS ONLY GOD THAT KNWS WETIN THEN PUT INSIDE THAT SOUP.....
Yawa dey form pastor Posted: at 13-05-2016 09:38 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
i don't know what to say really just like that people go and turn into madness after food Lol Na so u take c ur own? Posted: at 13-05-2016 09:38 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
na wa oooooooo
Yawa parole Posted: at 13-05-2016 09:39 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
What kind of ingredients that will make someone run mad or did they use weed or cocaine.
Na yawa ingredients Posted: at 13-05-2016 09:39 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Wettin them carry cook the soup
Na yawa things Posted: at 13-05-2016 09:39 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
E fit be oh
Na so una take c am Posted: at 13-05-2016 09:39 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
How you take know sef
Yawa nose Posted: at 13-05-2016 09:39 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Una just the say wetin una no know
Yawa dey Posted: at 13-05-2016 09:40 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
There's something behind this for sure. It just didn't happen
Na so na Posted: at 13-05-2016 09:40 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Yawa goes on Posted: at 13-05-2016 09:40 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Na so we take c am Posted: at 13-05-2016 09:41 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yawa don gas Posted: at 13-05-2016 09:41 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |